paroles de chanson / Bayanni parole / Family lyrics  | ENin English

Paroles de Family

Interprète Bayanni

Paroles de la chanson Family par Bayanni lyrics officiel

Family est une chanson en Anglais

(Oluwa fe ko mo daju pe)
(Ninu irin ajo si ibi giga)
(Awon ota le gb'ogun tio)
(Sugbon, iwo maberu)
(Kosi nkan tio shey omo mi)

Steady hustle, I no dey rest o
Me I no get many friends o
Tori pe won o ko mi be o ah (oh ah, oh ah)
Just another boy from the ghetto (yeah)
I be looking for daily bread o (oh ah)
Soh fun won, mio gbo holiday, oh ah, yeah (oh-ah)

So I carry my family for head o (yeah)
If them never chop I must double hustle, yeah (yeah)
Carry my family for head (family for head)
If I go dey sleep, shebi na me don fumble o (fumble o)
Yeah, yeah, yeah

Emi ni mo mo b'oshen shemi
Emi ni mo mo b'oshen shemi o
Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah, yeah, yeah (ohh, oh)
Emi ni mo mo b'oshen shemi
Emi ni mo mo b'oshen shemi o
Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah

So, if you see me for the road, no go lose guard am
My mind don go far away
Me, I no fit shalaye (shalaye), ah
If you see me enter party, no go dey shout am
Gimme two bottles of Moët (Moët)
Make my body balance, yeah
Yeah, yeah, yeah

Emi ni mo mo b'oshen shemi
Emi ni mo mo b'oshen shemi o
Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah, yeah, yeah (ohh, oh)
Emi ni mo mo b'oshen shemi
Emi ni mo mo b'oshen shemi o
Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah (yeah)

Carry my family for head o (ayy)
If them never chop I must double hustle, yeah (yeah)
Carry my family for head (family for head)
If I go dey sleep, shebi na me don fumble o (fumble o)

(Illuminate)
Woah-oh
Mmh, mhm
Call me Bayanni, mmh
Bayanni (Bayanni)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Family

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du coeur
2| symbole en haut du smiley
3| symbole en bas de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid