paroles de chanson / Basketmouth parole / Goal keeper lyrics  | ENin English

Paroles de Goal keeper

Interprètes BasketmouthBayanniShatta Wale

Paroles de la chanson Goal keeper par Basketmouth lyrics officiel

Goal keeper est une chanson en Anglais

Yan me, yan me.
Basket

Doctor
Many things they sub wey they burst my brain
Me I know they hear anything them say
Steady in my zone every night and day
If you no give money I go contemplate
Contemplate,
I dey run my race, If your kelle it calling me,
I'm on my way, Me I know fit say no to paper
Steady chaser, game changer oo
If you don notice, I don notice am
Me I don't notice am, say they want ball me,
They want ball me now
But me I no be goal keeper. On my ten toes o.
Me I no fit shout
Nobody holy noo, Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer oo

Oh ooo oh ooo
Oh ooo oh ooo


What's pun that skin?
Forever thing, You know my tea, we dey run that thing
Me a run the streets Dan Ka gan thing
I no complain like a gunman thing,
On toper dem man i fly like man ar helicopter Mind my business,
That's how the soldier
Drop another big sound louder than dem gunga
Gyal dem a bounce to me beat
Yeme, (Yeme)
Yeme, (Yeme)
O jus o runku Yeme
Mati, (mati)
Mati, (mati)
Kyo kyo turku yanti uuu

If you don notice, I don notice am
Me I don't notice am, say they wan ball me,
They wan ball me now
But me I no be goal keeper. On my ten toes o.
Me I no fit shout
Nobody holy noo, Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Goal keeper

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite du cadenas
2| symbole à gauche de la calculatrice
3| symbole en haut de l'appareil photo
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid