paroles de chanson / BNXN fka Buju parole / Ilashe lyrics  | ENin English

Paroles de Ilashe

Interprètes BNXN fka BujuRuger

Paroles de la chanson Ilashe par BNXN fka Buju lyrics officiel

Ilashe est une chanson en Yoruba

Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it's alright

Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it's alright

Swear that you don't know what we are doing here
Abi no be free boat wey you use reach here?
Swear say you no feel all the doings here
You don enjoy finish you come dey lose interest

You no e don finish to ba le mu mi bẹẹ
Baby inu mi ma dun to ba le fun mi jẹ, baby
Who goes there? Le le
When money full wallet? Eleyii? O pọ sẹ
Tell me wetin bọbọ no get

Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it's alright

But you've been keep me waiting
When your legs should've been shaking, shaking
You're my number-one rating
Shouldn't be me that you are delaying
Playing games with
Eleyii nasty
She no be catfish, kele like bad bitch, as we de for bar beach, oh baby
Lo ko mi tanṣo
Lẹ mọ mi jẹ a jo, you know the parol
You con dey move slow
No way
Fi sẹnu bi Harmonica
Ko le kowo mi lọ, mo maa gbe wa, e sure

Ilashe water way
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it's alright
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Daniel Benson, Michael Olayinka
Copyright: Warner Chappell Music, Inc.

Commentaires sur les paroles de Ilashe

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la valise
2| symbole en bas du smiley
3| symbole à droite de l'ampoule
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid