paroles de chanson / Allen Shmurda parole / Won Le Me Bor lyrics  | ENin English

Paroles de Won Le Me Bor

Interprètes Allen ShmurdaZikilord

Paroles de la chanson Won Le Me Bor par Allen Shmurda lyrics officiel

Won Le Me Bor est une chanson en Anglais

Somebody pour me water
My head done scatter
I cut my dada ah
I Dey pray for better
Hustle Dey my shoulder
I Dey find my raba

I pray for grace
I pray for
Mama Dey pray make I no fall
I pray for grace
I pray for…….
Mama Dey pray make I no fall

Won le mi bor
Won le mi

Won le mi bor
Won le mi

Won le mi bor
Won le mi

Won le mi bor
Won le mi

Mummy Dey cry
Money no Dey
Daddy Dey try
e still no pay
Mi I Dey grind
Hustle no pay
Mommy tell mi kilode o


Mummy Dey cry
Money no Dey
Daddy Dey try
e still no pay
Mi I Dey grind
Hustle no pay
Mommy tell mi kilode o

I'm not born with a silver spoon
mo ready lati jikan
tiba lowo lapo wo Oman Kamini Ishan
But still I'm not just about the weak ones
won lon fi oju butti wo mi
Emi ti moti giran

many slimes many squad
dey done give up on me .
they think say I no go blow
they loose hope on me
sugbon nisin won ti gbo staggers mi
from afar won mo account balance mi
now Omo Walai they know my worth
they no need to ask me now they know my want
mo ko petition motun ran wan lo court
loose guarding won mo kan to le cause


I'm deep in thought
so I pour out my mind
she said she want to suck
so I brought out my mic
no be wetin you think
my brother things fall apart
brother do brother bad
I'm serious this all I gat

I pray for grace
I pray for
Mama Dey pray make I no fall
I pray for grace
I pray for…….
Mama Dey pray make I no fall

Won le mi bor
Won le mi

Won le mi bor
Won le mi

Won le mi bor
Won le mi

Won le mi bor
Won le mi

Mummy Dey cry
Money no Dey
Daddy Dey try
e still no pay
Mi I Dey grind
Hustle no pay
Mommy tell mi kilode o


Mummy Dey cry
Money no Dey
Daddy Dey try
e still no pay
Mi I Dey grind
Hustle no pay
Mommy tell mi kilode o


idan no dey bomb but idan get request
idan no know book but idan carry first
idan no dey toast but he get all the girls
idan no dey preach love idan just dey flex
Idan understand
what you don't understand
idan no dey beg but idan jagaban
idan come idan go
idan drop song allen Shmurda and idan blow

idan come idan go
Idan blow idan show
Idan grow
Idan come idan go
Idan blow idan go oh oh ou

idan come idan go
Idan blow idan show
Idan grow ohh

Idan come idan go ohh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Won Le Me Bor

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du coeur
2| symbole en bas de la maison
3| symbole en bas de l'oeil
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid