song lyrics / Allen Shmurda / Won Le Me Bor lyrics  | FRen Français

Won Le Me Bor lyrics

Performers Allen ShmurdaZikilord

Won Le Me Bor song lyrics by Allen Shmurda official

Won Le Me Bor is a song in English

Somebody pour me water
My head done scatter
I cut my dada ah
I Dey pray for better
Hustle Dey my shoulder
I Dey find my raba

I pray for grace
I pray for
Mama Dey pray make I no fall
I pray for grace
I pray for…….
Mama Dey pray make I no fall

Won le mi bor
Won le mi

Won le mi bor
Won le mi

Won le mi bor
Won le mi

Won le mi bor
Won le mi

Mummy Dey cry
Money no Dey
Daddy Dey try
e still no pay
Mi I Dey grind
Hustle no pay
Mommy tell mi kilode o


Mummy Dey cry
Money no Dey
Daddy Dey try
e still no pay
Mi I Dey grind
Hustle no pay
Mommy tell mi kilode o

I'm not born with a silver spoon
mo ready lati jikan
tiba lowo lapo wo Oman Kamini Ishan
But still I'm not just about the weak ones
won lon fi oju butti wo mi
Emi ti moti giran

many slimes many squad
dey done give up on me .
they think say I no go blow
they loose hope on me
sugbon nisin won ti gbo staggers mi
from afar won mo account balance mi
now Omo Walai they know my worth
they no need to ask me now they know my want
mo ko petition motun ran wan lo court
loose guarding won mo kan to le cause


I'm deep in thought
so I pour out my mind
she said she want to suck
so I brought out my mic
no be wetin you think
my brother things fall apart
brother do brother bad
I'm serious this all I gat

I pray for grace
I pray for
Mama Dey pray make I no fall
I pray for grace
I pray for…….
Mama Dey pray make I no fall

Won le mi bor
Won le mi

Won le mi bor
Won le mi

Won le mi bor
Won le mi

Won le mi bor
Won le mi

Mummy Dey cry
Money no Dey
Daddy Dey try
e still no pay
Mi I Dey grind
Hustle no pay
Mommy tell mi kilode o


Mummy Dey cry
Money no Dey
Daddy Dey try
e still no pay
Mi I Dey grind
Hustle no pay
Mommy tell mi kilode o


idan no dey bomb but idan get request
idan no know book but idan carry first
idan no dey toast but he get all the girls
idan no dey preach love idan just dey flex
Idan understand
what you don't understand
idan no dey beg but idan jagaban
idan come idan go
idan drop song allen Shmurda and idan blow

idan come idan go
Idan blow idan show
Idan grow
Idan come idan go
Idan blow idan go oh oh ou

idan come idan go
Idan blow idan show
Idan grow ohh

Idan come idan go ohh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Won Le Me Bor lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the eye
2| symbol to the right of the calculator
3| symbol to the right of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid