paroles de chanson / Allen Shmurda parole / Transaction lyrics  | ENin English

Paroles de Transaction

Interprète Allen Shmurda

Paroles de la chanson Transaction par Allen Shmurda lyrics officiel

Transaction est une chanson en Anglais

Wah wah wah wah wah
Yah yah yah
Allen shmurda yeh yeh yeh
Wah wah wah wah wah wah
Wah wah
Wah wah wah

Yeh yeh
Everyday we hustling
Gbogbowani hustling
School taught me ABC
why treat taught me BTC
now I’m making money
(Now I’m making)
Enemies been laugh at me
When sapa turn me clown
(Why dem laugh at me yeh yeh)
I no send the crowd
Then go hear my sound yeh yeh
If no be transaction wey the fail
Me and you self we no be mate
If no be transaction wey the fail
Who Dey hell is bill gate
If no be transaction wey Dey fail
Me and you self we no be mate
Transaction wey Dey fail who
The fuck is billi
Bill gate o

For the ghetto were we hustle eh
Holy Ghost fire oo
(Bill gate o)
God of Elijah oo
We the grind for money nobody Dey
For we
Send down fire oo
Getting love 100 for my city
Dem base
Pore me holy water oo

When I no fit kata kata
For my self
Na kpata kpata
Be the best
Mo ya kpata Kpa
Lo ma seh
Do am everything my self
Them yarn okpata kpata
For my ear
Na me blow my kata kata
By my self
Face my sapa sapa all my self
My boys them Dey on deck

I flex on God
My trust on God
My mom on God
Everything on God
My friends are gone
Some friends don come
We shayo along
I speak my own

If no be transaction wey the fail
Who Dey hell is bill gate
If no be transaction wey Dey fail
Me and you self we no be mate
Transaction wey Dey fail who
The fuck is billi
Bill gate o

Everyday of my life
I swear me I Dey fagbo oh
Allen kufa kufa
Everyday my gee we Dey hustle oh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Transaction

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'appareil photo
2| symbole en haut de la valise
3| symbole en haut du téléviseur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid