paroles de chanson / Adekunle Gold parole / It Is What It Is lyrics  | ENin English

Paroles de It Is What It Is

Interprète Adekunle Gold

Paroles de la chanson It Is What It Is par Adekunle Gold lyrics officiel

It Is What It Is est une chanson en Anglais

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public, come dey beg for side
Don't get it twisted o
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance o
Some people are worse than pandemic

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That's some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am

Money no dey bring happiness o
Na when I get money I realize o
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last o, whoa, whoa, whoa
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate o
Lowkey, they hate their lives
And they're lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me, for me
Lowkey, you hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man, I no see you, yeah

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That's some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am

(Leave am)
(Leave am)
It is what it is
It is what it is
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Adekunle Kosoko, Marcel Akunwata
Copyright: Downtown Music Publishing

Commentaires sur les paroles de It Is What It Is

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas du pouce en l'air
2| symbole en bas de la poubelle
3| symbole en haut de l'enveloppe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid