paroles de chanson / A'Sa parole / Lya lyrics  | ENin English

Paroles de Lya

Interprètes A'SaKeziah Jones

Paroles de la chanson Lya par A'Sa lyrics officiel

Lya est une chanson en Anglais

We just dey die for nothing
Too much disease for this land
Every day we go dey pray
God help us save us
Too much money pass my eyes
All we dey do na smell am
Man must work and yet survive
Yet illusions plenty

Komode ma seru lojo o
Iya ni Iya ni oo
Kemi ma ru bata fegbe mi ooo
Iya ni iya ti o da
Ai moye eyan loti segbe ee
Iya ni iya ni oo
Ai mo ye eyan to rise se
Iya ni iya ti o da oo
Iya ni iya ti o da oo

Brothers dey kill each other
Age sef dey fIy our people
Corpse e just dey flow like water
In and out this fruitful nation
Brothers sisters make we wake up
And see the way this world dey turn round
Waging war no be wetin we want
Cuz peace na wetin we need
Brothers sisters make we wake up
And see the way this world dey turn round
Waging war no be wetin we want
Cuz peace na wetin we need oh oh oh

Komode ma seru lojo o
Iya ni Iya ni oo
Kemi ma ru bata fegbe mi ooo
Iya ni iya ti o da
Ai moye eyan loti segbe ee
Iya ni iya ni oo
Ai mo ye eyan to o ri ise se
Iya ni oo

Ladies and gentlemen
I'll like to invite a wonderful hmm brother on stage
I'll let him speak for himself
Are you there yeah yeah yeah mr
Come let them see you now
Make dem see you now
I dey here l dey here o Asa I dey here o
I say I dey here o Asa I dey here o
I say I dey here I dey here l dey here o my sister
I dey here I dey here ooo l dey here o
Everybody say ye ye
Ye ye eh ye
Ye ye yeaaaaaaaa
Yeye eh ye ye eh ye ah

Brother wetin I dey talk now
Na serious business you know
Serious business dey for town
Serious business e pass my power
l say e pass my power
Oooh oh he pass my power
Brother tell them make dem hear o
To ba se bo se fe si mi orun a wo oo
To ba se bo se fe si mi orun a wo oo
Ko le ya ko ya
Ko le ya ko ya
Ko le dogun ooo
Ko le dogun
Ojo pe we ikoko
Ojo pe we ikoko o oo
Ojo pe we ikoko oo
Ojo pe we ikoko oo
Ko le ya ko ya
To bi tete ya ko ya
Ko le ya ko ya ah
To bi tete ya ko ya ojo pe we ikoko
People people people
You hear what am saying to you now
Ojo pe we ikoko
Ani ojo pe we ikoko
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Lya

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la cible
2| symbole en bas de la calculatrice
3| symbole à droite de l'horloge
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid