song lyrics / Zaydex Ijinle / Ojulari lyrics  | FRen Français

Ojulari lyrics

Performers Zaydex IjinleSaheed Ololade Ishaq

Ojulari song lyrics by Zaydex Ijinle official

Ojulari is a song in English

Sabaraba raba raba raba yeh yeh
Hun nah nah nah nah yeah yeah

Chorus
When people dont know whats going on in your life, they start to speculate
When they think that they know, all a dema do, they start to fabricate
Ojulari koseni tomonu
Ojulari Kosent tomokan
Ojulari koseni tomonu
Ojulari Kosent tomokan

Verse1
Some go dey idolize you
Some go dey criticize you
Some go dey analyze you
And some just dey price you
Maka why maka why
Just because you dey glow, they wan know your scope
Ife oromodiye o denu
Leyin kafisata ka fisinu
For your front dem go laugh with you,
For your back dem go yimu yimu call you fool, call you fool, call you fool.....

Chorus
When people dont know whats going on in your life, they start to speculate
When they think that they know, all a dema do, they start to fabricate
Ojulari koseni tomonu
Ojulari Kosent tomokan
Ojulari koseni tomonu
Ojulari Kosent tomokan

Verse 2
You dey do jeje, dem go say you too dey form
You dey play play dem go sey you too dey talk
Everything that glitter is not gold ooo
Life is not a bed of a rose oooo
If you get money, dema go talk talk
If you no get money, dema go talk talk
If you get money, dema go talk talk
If you no get money, dema go talk talk
Them go pock-nose for your matter,
Them wan know your matter
E no matter if your matter for their matter
Them go pock-nose for your matter,
Them wan know your matter
E no matter if your matter for their matter

Chorus
When people dont know whats going on in your life, they start to speculate
When they think that they know, all a dema do, they start to fabricate
Ojulari koseni tomonu
Ojulari Kosent tomokan
Ojulari koseni tomonu
Ojulari Kosent tomokan

Cos dema see you looking fresh and fly
Dema dey wonder why you looking so fly
Bad belle dema wish make you die
Thats why dem gather dey reason your matter hai hai ahi

Chorus
When people dont know whats going on in your life, they start to speculate
When they think that they know, all a dema do, they start to fabricate
Ojulari koseni tomonu
Ojulari Kosent tomokan
Ojulari koseni tomonu
Ojulari Kosent tomokan

Outro
Awo fele bonu ko je ka rinu ashebi oo
Dem go smile with you, dem go laugh with you, for your back back dem go yimu yimu call you fool, call you fool, cal you foooooolll yeah yea yeah yeah yeah yeah
They call me zay zay zay zay zaydex, iClass entertainment...
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Ojulari lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of magnifying glass
2| symbol at the bottom of the bulb
3| symbol at the bottom of the star
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid