song lyrics / ZHUS JDO / Divine Pree lyrics  | FRen Français

Divine Pree lyrics

Performers ZHUS JDOJeriqBhadboi OML

Divine Pree song lyrics by ZHUS JDO official

Divine Pree is a song in English

Na wondah you take dey play
AC nor dey your house
And your gbola nor dey reach the inner kukus
You wan kill am with heat And she still nor dey feel the umufinikudun
So that's why
She came to me, cos her friends give her gist of
my Saint obi (My Saint obi)
Naija to Greece
The beautiful ladies
Be feeling the gee
Dem dey play with My balls like Leo Messi
I make dem move their waist like a sowing machine
She say am A god
That's why she dey her knees
Dey give me some good reasons
To forgive her sins
Na me be the new wahala
Lekki mamas want a taste
Of that sweet cassava
But they can never see the jigga
Cos am richer than them and their
Ugly husbands
(she say)
Gimme the divine pree
Ocha ya acho ona acho amum
She say
Gimme the divine pree
achom ikpu ya achom ikpu ya
She say
Gimme the divine pree
Divine D
You know me neva stingy with the divine pree
So me I gave her the divine pree
The Di Divine preee
The Di Divine Preee
The Di Divine preee
U know say me gon give you the divine preee
The Di Divine preee
The Di Divine Preee
All that she want is the divine pree
Omalicha wait what is the 411
I want to enter your 911
No go slow traffic adilokwa ebea
This girl egbugom one man down
My teacher want my ABC D
we dey play we Dey pause no DVD
E dey play e dey show and Im getting the dough obiagokwa ozo iworiwo
Karashika micha my kala
Dealer don come make i tie my wrapper
Blessed boy enwem akanchawa
& My favorite thing is Raba
Ah Gimme the Givency
Nor do me Steven Keshi
Omo dudu Big O Pepsi
She say baby Gimme divine preee
She nor wan follow me go
Buh she wan go bodo oyinbo
She say gimme divine pree
Gimme divine pree
Gimme divine pree
You got a new
Boss of a boss
Beast in D club
I ain't gonna dull
Ill with the rhythm
Am a muhfucking villain
Girl I'm not into gucci
I'm not gonna dior
She say
Gimme the divine pree
achom ikpu ya achom ikpu ya
She say
Gimme the divine pree
Divine D
You know me neva stingy with the divine pree
So me I gave her the divine pree
The Di Divine preee
The Di Divine Preee
The Di Divine preee
U know say me gon give you the divine preee
The Di Divine preee
The Di Divine Preee
All that she want is the divine pree
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Divine Pree lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the helmet
2| symbol to the left of the bulb
3| symbol at the top of the trash
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid