song lyrics / Yung D3mz / Sundown lyrics  | FRen Français

Sundown lyrics

Performers Yung D3mzWes7ar 22

Sundown song lyrics by Yung D3mz official

Sundown is a song in English

Oh my love
We dey until the sun comes down
Show me
Wetin make I do to win your smile
cnd I fit to spend, all my last money on you
No be lie girl I'm feeling your juju
Ohemaa mm ah
See the you whine just dey cool my soul odo
Girl the way you whine e dey cool my whole body
I have to know
Vous le vouz coucher allez moi mon cherie?
My baby boo
You dey totori my body
My girl your body over necessary
I wan soji
This your G wagon carry electricity
E causing overloading o
E causing overload
E Seratonin overdose e yo
Girl I wan telelelelele
Odo yewu aye
Shey no be juju be this
B3 somimu
Girl I want you to have my kids
The way you carry buttocks
Omo make put am on lock
Se ti gba jijo, sho ma jijo
Erima make I take you to church
Girl you go ki me
With this body gbo se ri mi
Only you wey fit to see me finish
Lai lai omo kimi ku inshe
Girl you my number 1
For too long only you wey dey my mind
Baby I no go lie
Ma lo kpor awon to
Majo majo
Majo majo
Majo major when I see I see your face
Majo majo
Majo majo
Majo ma mucho
Ma mucho ma mucho o
Hello?
Where you dey
Emefa
No do me many wayo
Come out girl
I'm outside
I dey for you my baby
Sundown to sunrise
My liquor, you I dey chase
You make I don booze, you make don cast
20 something looking like 18
Looking like
Girl your body proper
Baby girl you fit carry my pikin
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: NICHOLAS COFFIE
Copyright: Sentric Music

Comments for Sundown lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the smiley
2| symbol at the bottom of the camera
3| symbol to the right of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid