song lyrics / Yemi Alade / Oh My Gosh lyrics  | FRen Français

Oh My Gosh lyrics

Performer Yemi Alade

Oh My Gosh song lyrics by Yemi Alade official

Oh My Gosh is a song in English

Oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah
Oh my gosh oh
Oh my gosh oh
Oh my gosh oh oh oh ohoh

My Tomatoes Joss
Na wetin he dey call me
Him no know wetin I do
Wey make am mad over me
Fine girls them plenty
But he leave them and he chose me
Him say as e be
No other girl fit overthrow me

I no go do you corner (Corner corner)
Na you my true lover (Lover lover)
Whether winter or summer (Summer summer)
Baby me no go freaker (Freaker)
Me no go freaker

For you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area (Many toasters for my area)
But I no give them face (For you I’m a no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What eh eh eh am taken
Oh noo am taken
Oh my gosh ohh (Am taken)
Oh my gosh ohh (Am taken oh)
Oh my gosh ohh eh am taken

Baby you good
You good for me
The only one for me oh oh oh
Ekwu ekwu (Eme eme)
We go always agree oh ohoh
Ah if you say make I calm down (Calm down)
If you say make I fire up (Fire up)
If you say make I start to bark like a Bingo wey just dey jump off

I no go do you corner (Corner corner)
Na you my true lover (Lover lover)
Whether winter or summer (Summer summer)
Baby me no go freaker (Freaker)
Me no go freaker

For you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area (Many toasters for my area)
But I no give them face (For you I’m no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What eh eh eh am taken
Oh no am taken
Oh my gosh oh
Oh my gosh ohh (Am taken oh)
Oh my gosh oh oh ohh oh ohh

My Tomatoes Joss (Joss)
Na wetin he dey call me (Gosh)
Him no know wetin I do
Wey make am mad over me (Ahh)
Fine girls them plenty
But he leave them and he chose me
Him say as e be
No other girl fit overthrow me

Yemi Alade oh (Oh my God fiokee ohh)
Effyzzie yeah yeah yeah
Coublon oh e dey beat oh
Lover lover (Swaps swaps)
Lover lover
Summer summer
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: William Leonard Roberts, Yemi Alade
Copyright: CTSO MUSIC

Comments for Oh My Gosh lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the helmet
2| symbol to the right of the trash
3| symbol to the right of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid