song lyrics / Yemi Alade / Happy Day lyrics  | FRen Français

Happy Day lyrics

Performer Yemi Alade

Happy Day song lyrics by Yemi Alade official

Happy Day is a song in English

Something about you, something about you
Yemi Alade, mm
Yasso

My bobo don break my heart
E don play me like football
I don call the next bobo
I no send, oh
Omo, omo, my landlord don dey knock
E wan make I pack comot
I don waka go Lagos
I no send, oh

I go dey bele full, bele full
Nothing you fit to, fit to do
I'm gonna be happy all day
Me no mind the jealousy, jealousy
Nothing wey you go fit to do
I'm gonna be happy all day

I don't mind if I wake up with one thousand
And tomorrow na two billion
Still a happy day
For my mind I go still get two billion
But right now na ten thousand
Still a happy day

Whether today (or today, oh)
Or tomorrow (or na tomorrow)
We go jaiye (go better)
We go dey outside (we go better)
Whether today (or today)
Or tomorrow (or na tomorrow)
We go jaiye (go better)
We go dey outside (we go better)

I don't mind if e nepa no dey
My inverter go dey
I go still dey shine bright
Omo, I go hip-hop, hooray

I no dey worry my mind
I just wan live my life, oh
Omo, na my happiness consign me

I go dey bele full, bele full
Nothing you fit to, fit to do
I'm gonna be happy all day
Me no mind the jealousy, jealousy
Nothing wey you go fit to do
I'm gonna be happy all day

I don't mind if I wake up with one thousand
And tomorrow na two billion
Still a happy day
For my mind I go still get two billion
But right now na ten thousand
Still a happy day

Or na, na today (whether today)
Or na, na tomorrow (or tomorrow)
We go dey jaiye (we go jaiye)
Ah (we go they outside), we go they outside
Whether today (or na, na today)
Or tomorrow (or na, na tomorrow)
We go jaiye (ah)
We go they outside (yeah, oh)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Awelewa Samuel, Denis Yasso, Jeffrey Wenigha, Yemi Alade
Copyright: CTSO MUSIC

Comments for Happy Day lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the calculator
2| symbol at the bottom of the heart
3| symbol at the top of the house
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid