paroles de chanson / Yemi Alade parole / Happy Day lyrics  | ENin English

Paroles de Happy Day

Interprète Yemi Alade

Paroles de la chanson Happy Day par Yemi Alade lyrics officiel

Happy Day est une chanson en Anglais

Something about you, something about you
Yemi Alade, mm
Yasso

My bobo don break my heart
E don play me like football
I don call the next bobo
I no send, oh
Omo, omo, my landlord don dey knock
E wan make I pack comot
I don waka go Lagos
I no send, oh

I go dey bele full, bele full
Nothing you fit to, fit to do
I'm gonna be happy all day
Me no mind the jealousy, jealousy
Nothing wey you go fit to do
I'm gonna be happy all day

I don't mind if I wake up with one thousand
And tomorrow na two billion
Still a happy day
For my mind I go still get two billion
But right now na ten thousand
Still a happy day

Whether today (or today, oh)
Or tomorrow (or na tomorrow)
We go jaiye (go better)
We go dey outside (we go better)
Whether today (or today)
Or tomorrow (or na tomorrow)
We go jaiye (go better)
We go dey outside (we go better)

I don't mind if e nepa no dey
My inverter go dey
I go still dey shine bright
Omo, I go hip-hop, hooray

I no dey worry my mind
I just wan live my life, oh
Omo, na my happiness consign me

I go dey bele full, bele full
Nothing you fit to, fit to do
I'm gonna be happy all day
Me no mind the jealousy, jealousy
Nothing wey you go fit to do
I'm gonna be happy all day

I don't mind if I wake up with one thousand
And tomorrow na two billion
Still a happy day
For my mind I go still get two billion
But right now na ten thousand
Still a happy day

Or na, na today (whether today)
Or na, na tomorrow (or tomorrow)
We go dey jaiye (we go jaiye)
Ah (we go they outside), we go they outside
Whether today (or na, na today)
Or tomorrow (or na, na tomorrow)
We go jaiye (ah)
We go they outside (yeah, oh)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Awelewa Samuel, Denis Yasso, Jeffrey Wenigha, Yemi Alade
Copyright: CTSO MUSIC

Commentaires sur les paroles de Happy Day

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du pouce en l'air
2| symbole à gauche de la calculatrice
3| symbole en bas de la cible
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid