song lyrics / Tony Tetuila / Shepe lyrics  | FRen Français

Shepe lyrics

Performers Tony TetuilaDuncan Mighty

Shepe song lyrics by Tony Tetuila official

Shepe is a song in English

Awusaboraa

They lost perfection they lost perfection they lost protection

Oooh uh mmereme
Tetuila bieni mighty ayayaya sai ayoyoyo

I thought you are my friend hei not knowing say you bi enemy
All those good thing wey happen to me na so you dey envy me
You don try to bring me down Baba God lo gba adura mi haaa
If you like make you run your mouth mi a no sendi nobody

All those time you stab me for back l kigbe suicide
I no say God dey watch Baba God dey my side
Why you dey vex for my progress iye
Na Baba God dey bless mi iye
Oju la ri oo ro e kode nu gbogbo tun re rin eke ni haa

To o ba so'ro mi leyin
Shepe o shepe o
To o ba so'ro mi leyin
Shepe o shepe o
Oju la ri oo ro e kode nu
Shepe o shepe o
To o ba so'ro mi leyin
Shepe o shepe o

Shey you go gree bi say na you talk
If di talk you talk don turn fight
Oh na mi I say na you if e wan to separate fight
Make you separate quarrel o oh mi a wan wan wan
E Tetuila wene mi si o
To turu Baba dun oh no no no mian o neni mia o

Girli e give me faster
Dem dey call me di biggest turnback o yayawohau
Fowl no dey bubble for night o yayawohau
If you no ooh okurin no low

All those time you stab mi for back l kigbe suicide
I no say God dey watch Baba God dey my side
Why you dey vex for my progress iye
Na Baba God dey bless mi iye
Oju la ri oo ro e kode nu gbogbo tun re rin eke ni haa

To o ba so'ro mi leyin
Shepe o shepe o
To o ba so'ro mi leyin
Shepe o shepe o
Oju la ri oo ro e kode nu
Shepe o shepe o
To o ba so'ro mi leyin
Shepe o shepe o

They lost perfection they lost perfection they lost protection

They lost perfection they lost perfection they lost protection

All those time wey I fall
you go pretend to pick me up
You go laugh with me inside you be e de lohun binu mi
Ofi le mi le mi Olorun ko fun e se
E yan to ta sa fun ogun lo ogun sho erin faashi ni mi fe she
I've been around am still shining I've come to celebrate
B'won fe se ni gba gbogbo won lofe rege

Whatever don't kill you only makes you stronger
Haa I'll make time for your bill cos a million things alI round I do
Dis a life o is a hard o never give up we got a soar
We got a soar wen o jeje
Indomine too sweet
Lailai ya mo okonomi kadado hek hek
Promo kanakadiako onanoyaniana kekeu
Krakra koko kini dis boy
Oodo odo sabora
Oforo ko ni bia bia hey hey rapper
Tetuila bad mana Duncan Mighty they are I don know
Savadiaaaaaaaaaa
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Shepe lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the suitcase
2| symbol at the top of the television
3| symbol at the top of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid