song lyrics / Timaya / M.O.N.E.Y lyrics  | FRen Français

M.O.N.E.Y lyrics

Performers TimayaFlavour

M.O.N.E.Y song lyrics by Timaya official

M.O.N.E.Y is a song in English

Young D leggo
Leggo
Leggo
Na so

Every night and day the boy
Dey fly to Dubai (Dubai)
All the way from Naija
To just go flenjor for Dubai (Dubai)

I travel to America
Just to go charge my phone my phone
Bad belle people
Make em leave me alone

I say when money no day
People they carry me play
When money no day
Everybody run away

When money no day (No no no)
People they use me to pay
When money no day
Nobody look at my face

They feeling they feeling
They feeling they feeling
They feeling the boy
The ladies the ladies
The ladies the ladies
They wanting the boy my brother
When the going good and good
Many many people
Will be your friend

When money no day
People they carry me play
When money no day
Everybody run away

When money no day (No no no)
People they use me to pay
When no money no day
Nobody look at my face
Dem say me l dey crazy
Original Rude boy Mr Flavour pon this one Holy ghost
Omyelina

If you get the money
Make you spend on your brother eheh
Oya make you dey turn nunu up uh my sister eheh
Oya once in a while we're supposed to be jolly
Oya yankulu yankulu
Dance with my cherie

When money no day
Everybody abobosom
When money no day
My guy odi oyi wun
Abrukutu mami to eat oh na
Bad thing I tell you
Tonight unu Flavour Timaya oh
Egberi Papa 1 of Bayelsa leggo

When money no day
Umu wain abosom
I say when money no day
I love you I love you
Gbunam nunu
Akrikata dance hey baby
If you want to touch wete ego
Tonight unu Flavour Timaya oh
Egberi papa 1 of Bayelsa

They feeling they feeling
They feeling they feeling
They feeling the boy feeling the boy
The ladies the ladies
The ladies the ladies
The wan touch the boy

Well when I sing say when money no day
Everybody run away
Nobody wan stay
Just because money no day
Now money na na na
Everybody come my way
People they wan stay
No be me you go use play I say

When money no day
Everybody run away
When money no day
Everybody run away
I say when money no day
No no no
No no no
When money no day
People dem wan run away

When money no day
Them they carry me play
When money no day
Everybody run away

When money no day
No no no
Oh no no no
Oh no no no
Oh no no
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Copyright: KVZ MUSIC PUBLISHING

Comments for M.O.N.E.Y lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the eye
2| symbol at the top of the heart
3| symbol at the bottom of the envelope
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid