song lyrics / 에릭(THE BOYZ) / Thunder lyrics  | FRen Français

Thunder lyrics

Performer 에릭(THE BOYZ)

Thunder song lyrics by 에릭(THE BOYZ) official

Thunder is a song in English

So many things don dey my head
I no Dey talk am
So many people don dey road
Why you dey rush am
When I dey on kolos
I swear I just dey work
Yea yea
Nothing wey we carry
I swear na only God
Wetting wey you carry
You just Dey open talk
If I Dey vent
Make you close that your dirty
Yea yea yea yea yea yea
Say thunder fire lay Demond dem
All lay paparazzi and the babay dem
We jeh wanna shine
We na seeing no end
We jeh wanna live
With no regrets
Shout out dem broke days
On mangolane
Shakomo
Shakomotalay
Only real ones know lay whole story
Big Prayers up for my family
Ill neva fail on God
Ill neva break d laws
I neva Dey too long but I have seen it all
I kept my faith too strong when I lost my mom
blessing we carry for head I never add Grace join
Yea yea yea
Alhamdulilah(Allah)
Say A Word of prayer
To my fada
Cover me from disaster
Dark forces and their power
I put my life in the life
Na for ground wey I stand up
Gat my family to feed up (regular)
Me and my boys gats to turn up
Normally
For the north I don lock up
make no popo come find us
455 na my hood
No retreat
We Dey bounce
We Dey groove
For d street
we dey fight taquando
Men don dey
Wey Dey sleep for d bush
No Dey try
Oya dey look
Sabi boy
Mi I neva go fold
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Eric gbogar
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Thunder lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the television
2| symbol to the left of the suitcase
3| symbol at the bottom of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid