paroles de chanson / 에릭(THE BOYZ) parole / Thunder lyrics  | ENin English

Paroles de Thunder

Interprète 에릭(THE BOYZ)

Paroles de la chanson Thunder par 에릭(THE BOYZ) lyrics officiel

Thunder est une chanson en Anglais

So many things don dey my head
I no Dey talk am
So many people don dey road
Why you dey rush am
When I dey on kolos
I swear I just dey work
Yea yea
Nothing wey we carry
I swear na only God
Wetting wey you carry
You just Dey open talk
If I Dey vent
Make you close that your dirty
Yea yea yea yea yea yea
Say thunder fire lay Demond dem
All lay paparazzi and the babay dem
We jeh wanna shine
We na seeing no end
We jeh wanna live
With no regrets
Shout out dem broke days
On mangolane
Shakomo
Shakomotalay
Only real ones know lay whole story
Big Prayers up for my family
Ill neva fail on God
Ill neva break d laws
I neva Dey too long but I have seen it all
I kept my faith too strong when I lost my mom
blessing we carry for head I never add Grace join
Yea yea yea
Alhamdulilah(Allah)
Say A Word of prayer
To my fada
Cover me from disaster
Dark forces and their power
I put my life in the life
Na for ground wey I stand up
Gat my family to feed up (regular)
Me and my boys gats to turn up
Normally
For the north I don lock up
make no popo come find us
455 na my hood
No retreat
We Dey bounce
We Dey groove
For d street
we dey fight taquando
Men don dey
Wey Dey sleep for d bush
No Dey try
Oya dey look
Sabi boy
Mi I neva go fold
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Eric gbogar
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Thunder

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la croix
2| symbole à gauche de la maison
3| symbole à gauche de l'oeil
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid