song lyrics / Sista Afia / Shine Your Eye lyrics  | FRen Français

Shine Your Eye lyrics

Performer Sista Afia

Shine Your Eye song lyrics by Sista Afia official

Shine Your Eye is a song in English

E bi like say nowadays adays plenty guys no want to fall in again no
most of them dey do asahwo

)ngyinaa kwan ho nso ne clients y3 plenty
If you you lose guard ob3kyre wo siege
Uh uh uh most of them Dey do ashawo

Me no wan no luficer don’t do my that
You no fi mess around and come my way
3ny3 wo s3 so na y3n hunn bi da
3ny3 wo s3 so na y3n hunn bi da


All the heart breaks e don do
No man fi take me for a fool

No room for time wasters
No room for time wasters
shine your eyes
All the heart breaks
E don do
Yh Yh


Asahwo boys don plenty
No be 1 no be 20
Only they will try to be friendly
But I tell you demma heart all be empty
“They got no love for you”

No be now maybe dem old days
For now none of them go fi cross my way
Yh everything already wetin you Dey come say
already know the game oo you Dey come play
Say make I give my heart again to boy di3 lie lie
He go come around be like say he be shy guy
You go know say he Dey come mess with you life
But if he gets what he want he came for nor den bye bye eh..
Me my eye Dey ground o
No man go give come control uh uh
Want Dey your Mind I know
You no go fi do me slow uh uh uh …


All the heart breaks e don do
No man fi take me for a fool

No room for time wasters
No room for time wasters
shine your eyes
All the heart breaks
E don do
Yh Yh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Abochi, Francisca Gawugah
Copyright: Sentric Music

Comments for Shine Your Eye lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the suitcase
2| symbol at the bottom of the camera
3| symbol at the bottom of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid