paroles de chanson / Sista Afia parole / Shine Your Eye lyrics  | ENin English

Paroles de Shine Your Eye

Interprète Sista Afia

Paroles de la chanson Shine Your Eye par Sista Afia lyrics officiel

Shine Your Eye est une chanson en Anglais

E bi like say nowadays adays plenty guys no want to fall in again no
most of them dey do asahwo

)ngyinaa kwan ho nso ne clients y3 plenty
If you you lose guard ob3kyre wo siege
Uh uh uh most of them Dey do ashawo

Me no wan no luficer don’t do my that
You no fi mess around and come my way
3ny3 wo s3 so na y3n hunn bi da
3ny3 wo s3 so na y3n hunn bi da


All the heart breaks e don do
No man fi take me for a fool

No room for time wasters
No room for time wasters
shine your eyes
All the heart breaks
E don do
Yh Yh


Asahwo boys don plenty
No be 1 no be 20
Only they will try to be friendly
But I tell you demma heart all be empty
“They got no love for you”

No be now maybe dem old days
For now none of them go fi cross my way
Yh everything already wetin you Dey come say
already know the game oo you Dey come play
Say make I give my heart again to boy di3 lie lie
He go come around be like say he be shy guy
You go know say he Dey come mess with you life
But if he gets what he want he came for nor den bye bye eh..
Me my eye Dey ground o
No man go give come control uh uh
Want Dey your Mind I know
You no go fi do me slow uh uh uh …


All the heart breaks e don do
No man fi take me for a fool

No room for time wasters
No room for time wasters
shine your eyes
All the heart breaks
E don do
Yh Yh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Abochi, Francisca Gawugah
Copyright: Sentric Music

Commentaires sur les paroles de Shine Your Eye

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la cible
2| symbole à gauche de la poubelle
3| symbole à gauche de la loupe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid