song lyrics / Shatta Wale / My Level lyrics  | FRen Français

My Level lyrics

Performer Shatta Wale

My Level song lyrics by Shatta Wale official

My Level is a song in English

My level ey
My level ey

Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don't know the day weh Jesus Christ go come oo

So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level

The time adey waka dey waka yeh
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
Lonely, lonely story
The time I buy my Toyota
Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
What a lovely story
I dey live this life oo
Because I get my Bible oo
Because the blessings I get from The Most High be so great oo

So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level

Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo, no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don't know the day weh Jesus Christ go come oo

So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Charles Nii Armah Mensah
Copyright: Downtown Music Publishing

Comments for My Level lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the target
2| symbol to the left of the smiley
3| symbol to the right of the heart
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid