song lyrics / Sean Dampte / Rum Pom Pom lyrics  | FRen Français

Rum Pom Pom lyrics

Performers Sean DampteJoey Benks

Rum Pom Pom song lyrics by Sean Dampte official

Rum Pom Pom is a song in English

Bad gyal gimme rum pom pom
Bad gal gimme rum Pom Pom

Bad gal gimme rum Pom Pom
gimme that thing gimme up and down
your body bad like SteffLon Don​
abi you come from wakanda

walai I no fit concentrate
until you follow me go to my place
if you no follow me
na wetin you gain
come lemme giyyu
ram pampam

rum pom pom
rum pom pom
i dey observe you Ramadan
even Kim, Chloe and Ivanka
them no fit stand to your bazooka

and every time i dey find you
come for your window
na your picture dey under my pillow
make me wan dey want you
like an indo
girl you just dey
do me like a promo

ifeoma
somebody tell me
say you dey here
dey here but your
friends dem dey lie
to me say you nor dey
stay here dey here

ifeoma o
somebody tell me say you
dey here
dey here
but your friends
dem dey lie to me say
you nor dey stay here
dey here


forma forma...
forma forma forma...
forma forma forma...
forma forma forma....
forma forma...
formaforma forma...
forma forma forma...
forma forma forma....


Bad gyal
gimme
Ram Pam Pam
Say you ah tease oh
na na na nah
Body vibe say you
steffLON DON
So baby do yah tin make u
Rum Pom Pom

One step,
gimme da Whyne ah
All mi need
from you is one whyne Yah body
pressed on me this one time
Gyal,
Rum Pom Pom Naaw

Cause your body like wooow
yeah
Cause your body
like wo wo wo wo
Say me like the way
your body hype naaw
Oh na
na na nah

Body vibe, Body bad,
body high manBody sleek,
mi ah be yah, hype man
Slow down when you
Go down Go down town nnaaw

Ifeoma
Mahnsgot the bag and
e dey here
E dey here
Gyal Com mayan
our money no Be label
Edebe
Ifeoma oh
Mans got the bag gan,
mansgot the bag gan!
So we can do it on code
We can do it on a low
See
bom bom
meeeheeeeen

forma forma...
forma forma forma...
forma forma forma...
forma forma forma....
forma forma...
formaforma forma...
forma forma forma...
forma forma forma....


bad gyal gimme rum pom pom
Bad gal gimme rum Pom Pom

Bad gal gimme rum Pom Pom
gimme that thing gimme up and down
your body bad like SteffLon Don​
abi you come from wakanda

One step,
gimme da Whyne ah
All mi need from you is one whyne
Yah body pressed on me this one time, Gyal,
Rum Pom Pom Naaw
Rum Pom Pom Naaw

Rum Pom Pom Naaw
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: JOSEPH EFERHUHOBO, OLUWASEUN OLUYOLE
Copyright: Songtrust Ave

Comments for Rum Pom Pom lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the envelope
2| symbol to the left of the cloud
3| symbol at the top of the smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid