song lyrics / Sean Dampte / Roll Up lyrics  | FRen Français

Roll Up lyrics

Performer Sean Dampte

Roll Up song lyrics by Sean Dampte official

Roll Up is a song in English

If u Dey get nightmares
Go smoke igbo
U get Jedi go drink agbo
As a very bad Mahn
I don
Deeey pawo
Do ur own make
I do my own
If u Dey form worries
Stretch ur necki o
U go see
U go see as we
Dey spendi o
U wan Dey use level
Use ur senses oh
Mile2 I register
Till the end oh

Tori mo galant
Pali mi yii gan
Mola awon omo
To se furo to le gan
Se o mo Riri
Aisha ke Itan
Omo Iya mi jaiye lo
Aiye le gan

Pipe and roll up
Pass me liquor
Want ma freedom
Life dey go on
Ahn ahn
Pass me liquor
Life dey go
Oh on
Pipe and roll up
Pass me liquor
Want ma freedom
Life dey go on
Ahn ahn
Pass me liquor
Life dey go
Oh on

Life Dey go
Oh on
Life Dey go
Oh on

Ka Aiye ma lo di ite mi o
E je kin raye se Temi o
No dey drag
With nobody
Photocopy Ni ti eyin o

Igboro mo ti ji leni oh
Santorini lo di ale
If 4 day I drink gaari
Ma je chicken
bo di ale
Na my music dem Dey play
If no be me
DJs
Go on holiday
What about the clubs
If I no Dey
O di gobe
Everyday
Na holiday

Pipe and roll up
Pass me liquor
Want ma freedom
Life dey go on
Ahn ahn
Pass me liquor
Life dey go
Oh on
Pipe and roll up
Pass me liquor
Want ma freedom
Life dey go on
Ahn ahn
Pass me liquor
Life dey go
Oh on

Life Dey go
Oh on
Life Dey go
Oh on

Tori mo galant
Pali mi yii gan
Mola awon omo
To se furo to le gan
Se o mo Riri
Aisha ke Itan
Omo Iya mi jaiye lo
Aiye le gan

Pipe and roll up
(Pipe and roll up)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Roll Up lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the smiley
2| symbol to the left of the suitcase
3| symbol to the left of the envelope
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid