song lyrics / Sean Dampte / GodFather lyrics  | FRen Français

GodFather lyrics

Performers Sean DampteAwoodah

GodFather song lyrics by Sean Dampte official

GodFather is a song in English

See wahala oh
Okitipupa
cye lala
cwa nosh oni baara
Osho o ni ba wa

24-7 moving like i dey for high way
Moving on a fast lane
Mind my business
Thats why i dey drive for my lane
Me i dey work for my pay

You say i no go get joy
Omo wo mi mo den enjoy
Vulcanisers no dey pump us
Check us
Party like say na circus
Big batty keep on whinning on top us

cny one any two
When i choose to dey with
Na so dem plenty
Godfather
Na him dem call me
Shot stoppa
Nothing dey pass me
Me and the boys
Working hard
Making money
Make your girl
Thinking funny
Surrounded with honies
like Father with plenty nuns

See wahala oh
Okitipupa
cye lala
cwa nosh oni baara
Osho o ni ba wa
See wahala oh
Okitipupa
cye lala
cwa nosh oni baara
Oshi o ni ba wa

Eni di ju
No dey see nothing
Sharp man
With sharp eyes
You don see something
Hands on
Like blind man
Wey dey try see something
ch omo see something
Mi steady
On my baller season
She sef
Dey her sucker season
But money come first
I must confess
Nothing dey for that
Dress wey i no fit control
Ten

cny one any two
When i choose to dey with
Na so dem plenty
God ather
na him dem call me
Shot stoppa
Nothing dey pass me
Me and the boys
Working hard
Making money
Make your girl
Thinking funny
Surrounded with honies
like Father with plenty nuns

See wahala oh
Okitipupa
cye lala
cwa nosh oni baara
Osho o ni ba wa
See wahala oh
Okitipupa
cye lala
cwa nosh oni baara
Oshi o ni ba wa

cny one any two
When i choose to dey with
Na so dem plenty
God ather
na him dem call me
Shot stoppa
Nothing dey pass me
Me and the boys
Working hard
Making money
Make your girl
Thinking funny
Surrounded with honies
like Father with plenty nuns
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for GodFather lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the bulb
2| symbol to the right of the suitcase
3| symbol to the right of the house
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid