song lyrics / Rema / Reason You lyrics  | FRen Français

Reason You lyrics

Performer Rema

Reason You song lyrics by Rema official

Reason You is a song in English

Another banger

Oh, omo won
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Odé n kpemi lomogo
I don turn laughing stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you less
You dey shack me like pami from the day wey I see you

Melanin shining
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
omoge anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh, omo won
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you (I no)
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you (I no)
I no go reason you
I no go reason you

You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you (ayy)
I no go reason you
I no go reason you (I no, I no)
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic
Girl, I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money take am baby kilo kan mi

Melanin shining
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
omoge anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh, omo won
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you (yeah)
I no go reason you (yeah)
I no go reason you
I no go reason you

You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Alex Lustig, Divine Ikubor
Copyright: BMG Rights Management, Reservoir Media Management, Inc., Warner Chappell Music, Inc.

Comments for Reason You lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the calculator
2| symbol to the left of magnifying glass
3| symbol at the bottom of the bulb
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid