song lyrics / Rema / Breathe Anthem lyrics  | FRen Français

Breathe Anthem lyrics

Performers RemaBreathe Music WAMani Lapussh

Breathe Anthem song lyrics by Rema official

Breathe Anthem is a song in English

Breathe Music sele basa

Carolina, be asking me how I dey make
All these people dey buga fuck
Carolina, them feelin' the sound and the way
I dey give them the kokosa selemasa
Na Tom Tom dey help me
Wey make me fit give them the lamba oh
Anytime when I breathe on the mic
The people dey confess I dey
Give am the banger (Banger)

Gbedu dey gimme the ginger, when I
Deliver, the people dey shiver, ah
Na Tom Tom dey give me the liver
(Mani boy, Remmy boy, sound it)
Many obstacle man dey face
Wetin make persin come dey craze
As I dey, I dey run my race
Omo, me no dey fear disgrace
Make them hate if them wan dey hate
Omo, me I no be there mate
Take my ginger to concentrate
I no come here to look your face
Enter studio, with Mani
See gbedu wey go make all of them dey jo, jo
Jo carry my Tom Tom for pocket in
Case the gbedu dey choke, choke, choke
I no come here to play, I no come here
To laugh, me I no dey joke, joke, joke
The moment I comot for here, everywhere
(Guy) , go boku with smoke, smoke, smoke

Breathe for it oh mani comin' closer oh, ah
Breathe for it oh
Make me comin' closer oh, ah
Breathe for it oh mani comin' closer oh, ah
Breathe for it oh remmy comin' closer oh, ah
(Vibez)

Ayy, me I believe one day oh
Say all of these things wey me
Want go come my way
Bad energy far away, I no be mistake
Me I know I'm here to stay
For instance, them no wan give you assistance
When friends dey turn to resistance
Believe in you, them go give chance
Ayy, many things wan dey hinder me
I needy somethin' wey go ginger me
Ayy, with Tom Tom I dey breathe, for it now
I dey run, kilomi, kilomi that’s why I
Dey kpamutuku-mutuku-mutuku-mutuku-mutuku-mutuku
My body dey gbomgbudu, gbomgbudu, gbomgbudu
Gbomgbudu
(Ayy) , gbomgbudu, gbomgbudu (Ayy, say, ayy)

Breathe for it oh mani comin' closer oh, ah
Breathe for it oh (Breathe for it oh)
Make me comin' closer oh, ah (Oh, na)
Breathe for it oh (Breathe for it oh oh, oh)
Mani comin' closer oh, ah (Oh no)
Breathe for it oh (Breathe for it, aye aye)
Remmy comin' closer

Ayy, kpamutuku-mutuku, I dey feel somethin'
I dey feel somethin'
Kpamutuku-mutuku, I go need somethin'
I go need somethin'
Ayy, my shirty na orange and black
That one mean somethin'
That one mean somethin'
Kpamutuku-mutuku, Mani say somethin'
Mani say somethin'
Kpamutuku-mutuku, I dey feel somethin'
I wan lick somethin' (Selema sa)
Kpamutuku-mutuku, I dey feel somethin'?
I wan lick somethin'
My shirty na orange and black
That one mean somethin'?
That one mean somethin' oh
Kpamutuku-mutuku, I dey feel somethin'?
I wan lick somethin' (Selema sa)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Breathe Anthem lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the eye
2| symbol to the right of the padlock
3| symbol at the top of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid