song lyrics / Reekado Banks / Ozumba Mbadiwe lyrics  | FRen Français

Ozumba Mbadiwe lyrics

Performers Reekado BanksFireboy DML

Ozumba Mbadiwe song lyrics by Reekado Banks official

Ozumba Mbadiwe is a song in English

I no dey move dat way
Don’t make me move dat way
Me I no wan sleep for highway
Before you cross gaz look your sideways
Me I no come Lagos for child’s play

So I hear say dem dey find me (Won wami won ni won wa mi)
For the long time I been silent (Won wa mi won ni won wa mii)
I dey run am I be sterling
But dey think say I’m in hiding
Cos dey don’t know how to find me

I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
Coming to you

Coming to you

Won I’oIowo Io n s'ore olowo
1 milli for my head oh (Ewe)
You better follow who know road
Since 2019 when I don blow
I been on a roll if you don’t know
And I no get time for your convo
Cause na monеy I dey find (Na money I dey find)
E no еasy for Lagos
Do me a favour
Pay me on time (Eh eh eh)
If I owe you a favour
Make you no vex
If you see me online (Eh eh eh)
Woni won wa mi wetin concern me
I’m in san Francisco jamming
Sho’ngbo mi
Oya oya oya send me my money
Oya oya oya wire my raba
Owo Io Ie gbe mi wa Ie
Owo Io Ie gbe me wa Ie
And in case the money enter
I go dey Oriental
For Ozumba Mbadiwe

I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
Coming to you

I’ll be on Ozumba
I’ll be on Ozumba
I’ll be on Ozumba Mbadiwe
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Copyright: CTSO MUSIC

Comments for Ozumba Mbadiwe lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the padlock
2| symbol to the right of the house
3| symbol to the right of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid