song lyrics / Re-Flex / Oga Shake Body lyrics  | FRen Français

Oga Shake Body lyrics

Performers Re-FlexDuncan Mighty

Oga Shake Body song lyrics by Re-Flex official

Oga Shake Body is a song in English

Oga shake eh body yeah yeah yeah
Oga shake eh body one time me ah come again
Oga shake eh body yeah yeah yeah
Oga shake eh body nah nah nah

When I'm in your city me I runtown runtown
Better come through in a gallardo lardo
All the fine ladies wanna come around come around
All of dem don dey mad oh mad oh

All up in your city me I runtown runtown
So you better come through in a gallardo llardo
Tell all my fellas make dem fall out ooh oh fall out oh
Jeun funyi ni collabo llabo
Eeh eh eh

One time give it up for the beat one time one time
Say make you move eh your feet oh eh
All dem ah feeling the heat oh no oh no
Oya deejay make you press eh repeat oh

One time give it up for the beat ah ah ahn
Omo na afro beat eh eh
All man dem ah feeling the heat
Oya deejay make you press eh repeat oh

Efimile kin gbadu aye mi
Me I want to wine and dine oh
Efimile kin gbadu aye mi
Say I want to flex and dance oh
I want to chill with the men wey get money
Money money
I go wait for the time dem go shake eh body
Body body

Oga shake eh body shake body
Oga shake eh body shake body
Oga shake eh body shake body
Oga Shake eh body shake body he eh

Oh money oh
As I dey I like eh money oh
And I like to joke with money oh
And my girls dem like eh money oh
Aye ah

Egbami oh
Abeg eh spray me plenty money oh
My body like eh this eh money oh
Abeg eh spray me plenty money oh
Aye

Girlie lady lady lady oh
Make I spend eh money on you oh
Girlie blow my mind oh baby ooh oh
Yeah yeah yeah yeah yeah..

Girlie girlie girlie baby oh
Baby blow my mind oh baby oh
Make I spend eh all my money ooh ooh
Yeah yeah yeah yeah yeah

Efimile kin gbadu aye mi
Me I want to wine and dine oh
Efimile kin gbadu aye mi
Say I want to flex and dance oh
I want to chill with the men wey get money
Money money
I go wait for the time dem go shake eh body
Body body

Oga shake eh body shake body
Oga shake eh body shake body
Oga shake eh body shake body
Oga shake eh body shake body
Saxophone solo
This self wene Mighty

Efimile kin gbadu aye mi
Me I want to wine and dine oh
Efimile kin gbadu aye mi
Say I want to flex and dance oh
I want to chill with the men wey get money
Money money
I go wait for the time dem go shake eh body
Body body

Oga shake eh body shake body
Oga shake eh body shake body
Oga shake eh body shake body
Oga shake eh body shake body he eh
Saxophone solo
Optima
One time Sound D yes sir
Reflex
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Oga Shake Body lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the clock
2| symbol at the bottom of the helmet
3| symbol at the top of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid