song lyrics / Phoebe / Lagos Baddies lyrics  | FRen Français

Lagos Baddies lyrics

Performer Phoebe

Lagos Baddies song lyrics by Phoebe official

Lagos Baddies is a song in English

Say me I know ladies
Wey dem get kpa
Shay na the money or the yansh side
Them fit to buy you plus your daddy's house
All of this girls dem no play
Awon omidan mi o sere o
And dem ma stack this money to the ceiling
Lagos baddies for a reason
And dem no rely
On no body
Your popsie!
So I say ye! ye!
Ye! Ye!
Alakija money no be play play
Danjuma sef no dey sere
Tiana empire no be were
So I say ye! ye!
Ye! Ye!
Alakija money no be play play
Danjuma sef no dey sere
Tiana empire no be joke a
Anytime I come around
I come in style
Like toke makinwa
And I hope one day go come Aunty tiwa go dey my song
I just wanna be a lagos baddie
With no lagos daddy
Carry Bentley kama gbe lo party
V6 engine
All offending
In my fendi I rock my fendi with zara
As I move on o
Kawon lara
And dem dey jealous me dem dey para
And I no lost but still dem dey find me
Who dem be wey dem wanna check my Ip
And I Dey find my money
Omo na money I dey find
You no fill kill my grind
And every woman fit to shine
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Oluwakemisola Babajide
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Lagos Baddies lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the calculator
2| symbol to the right of the cross
3| symbol at the bottom of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid