paroles de chanson / Phoebe parole / Lagos Baddies lyrics  | ENin English

Paroles de Lagos Baddies

Interprète Phoebe

Paroles de la chanson Lagos Baddies par Phoebe lyrics officiel

Lagos Baddies est une chanson en Anglais

Say me I know ladies
Wey dem get kpa
Shay na the money or the yansh side
Them fit to buy you plus your daddy's house
All of this girls dem no play
Awon omidan mi o sere o
And dem ma stack this money to the ceiling
Lagos baddies for a reason
And dem no rely
On no body
Your popsie!
So I say ye! ye!
Ye! Ye!
Alakija money no be play play
Danjuma sef no dey sere
Tiana empire no be were
So I say ye! ye!
Ye! Ye!
Alakija money no be play play
Danjuma sef no dey sere
Tiana empire no be joke a
Anytime I come around
I come in style
Like toke makinwa
And I hope one day go come Aunty tiwa go dey my song
I just wanna be a lagos baddie
With no lagos daddy
Carry Bentley kama gbe lo party
V6 engine
All offending
In my fendi I rock my fendi with zara
As I move on o
Kawon lara
And dem dey jealous me dem dey para
And I no lost but still dem dey find me
Who dem be wey dem wanna check my Ip
And I Dey find my money
Omo na money I dey find
You no fill kill my grind
And every woman fit to shine
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Oluwakemisola Babajide
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Lagos Baddies

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la croix
2| symbole en bas du casque
3| symbole à gauche de la cible
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid