song lyrics / Olamide / Gaza lyrics  | FRen Français

Gaza lyrics

Performer Olamide

Gaza song lyrics by Olamide official

Gaza is a song in English

Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat a joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I'm from the zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh

Gaza (Gaza)
We dey Gaza oh (Gaza)
Gaza (Gaza)
We go Gaza oh (Gaza)
Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh (Gaza)

Anybody to ba be (Gaza)
Anobi lo ma be (Gaza)
Eleje ni legend (Gaza)
Omo'ya mi sho ti get? (Gaza)
Bad boy till the end (Gaza)
And we no dey follow trend (Gaza)
Gb'omo merin s'ori bed (Gaza)
Notorious till my last breath (Gaza)
Before the money we stack (Gaza)
Dem tell us make we pack (Gaza)
Now they all wanna come back (Gaza)
Hey, wanna link in pack? (Gaza)
Big propeller (Gaza)
Gbe gbo senu bi Fela (Gaza)
Ta lo fe toku la (Gaza)
Egbo ta lo ko won wa (Gaza)
Le won

Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I'm from zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh

Gaza (Gaza)
We dey Gaza oh (Gaza)
Gaza (Gaza)
We go Gaza oh (Gaza)
Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh (Gaza)

Ara nkan Gaza (Gaza)
No go dey send me aza (Gaza)
Mi n shey Mr Money (Gaza)
Emi ko mo ko Nzaza (Gaza)
Oga embago (Gaza)
O kan ra bi El Chapo (Gaza)
Ti n ba nawo, mi o n collabo (Gaza)
Boya kan lo yawo Lapo (Gaza)
On Colos (Gaza)
And I gat too many models (Allah)
'Cause I gat too many foes (Allah)
I can take away their sorrows
Bless their souls
May Allah rest their souls
Jah knows these niggas holes
I know original bone killers on the throne
If you mess with my bag then you mess with the bros
Ma fuck baba e up
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Olamide Adedeji
Copyright: EMPIRE PUBLISHING

Comments for Gaza lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the eye
2| symbol to the right of the smiley
3| symbol at the top of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid