song lyrics / Okoli Classic / Obo Anthem lyrics  | FRen Français

Obo Anthem lyrics

Performers Okoli ClassicBetejayMadeIt

Obo Anthem song lyrics by Okoli Classic official

Obo Anthem is a song in English

Hello garri lovers
ego bun mi Li
Money na water

OBO number one
OBO my daddy
OBO number one
OBO my daddy
OBO number one
OBO my daddy
OBO number one
OBO my daddy
Lele oh oh
Lele oh oh

Eh Eh Davido no fit
give two million make
you still dey drink garri
Comot here osinso who
born your papa see Davido
Fit give two million make you
wake up see ten million
If you dey do wedding
Dj no play Davido song
sack that Dj na enemy of
progress you no be 30bg
you dey find husband who
wan Marry ehn you who dey
See you fine girl If them call
fanbase Dem no Kon call 30bg
Abeg Comot there name
oya calm down you dey call
blogger blogger blogger
you don hear of entertainer aka
Tunde ednut he no need to
post you two times once
like this you don blow ogeke nhen gi
thank you thank you Tunde
Ednut thank you So Much
God bless you ekene gi Davido
my dear daddy I still dey chop
the two million oooo
but if you give me another one
who am I to reject

OBO number one
OBO my daddy
OBO number o
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Obo Anthem lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the calculator
2| symbol to the right of magnifying glass
3| symbol at the top of the house
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid