song lyrics / ODUMODUBLVCK / Picanto lyrics  | FRen Français

Picanto lyrics

Performers ODUMODUBLVCKZlatanECko Miles

Picanto song lyrics by ODUMODUBLVCK official

Picanto is a song in English

Blvcksheep for life, Blvcksheep forever
Izgaaju till we Kpeme anti world gangstars
Gee records Odumodublvck you get me
Fizo in the building
Praaa

They know I came in a Picanto
Dey my dommot
Ko si gateman
You go contact oh
They know I came in a Picanto
100 men dey your dommot
Ko si gateman
You go contact oh

Wey wey, wey dem?
Fall out (who goes?)
Check out (knack am)
Dull am (jam am)
March am (wey dem?)
Fall out (who goes?)
Check out (knack am)
Dull am (jam am)
March am

We squeeze, we march
They tench oh
We dey observe
Dey go discharge
We dey cantab, eh

Wetin I go do for you?
Aii o
Tesh gimme cloth make I denge pose
Before we go march I go sip agbo
Fi-Fizo dey my back, e dey mole igbo
Shayo dey the room, desperado na why we mezebu

The bargar wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along
Today we go pump am, load dem
Shank am, e no fit to breath
The bargar wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along eh
Today we go pump am
Load am, shank am

They know I came in a Picanto
dey my dommot
Ko si gateman
You go contact oh
They know I came in a Picanto
100 men dey my dommot
Ko si gateman
You go contact oh

I say
Bottega wey dey my face no dey see enemies
That plenty money must be made by any means
Abi your papa no go like denge for inside Rolls Royce?
With two bad bitches From Miami
Ebelebe na who come correct dey get padi
Number wey your sister dey call Sugar daddy
Odumodu na who we see korokoro
When we dey soak garri such a guy me must gather garri
You go fear when you see Cartel
When we started dem look us less
Jah no be man, now everything bless
Now popo stop me say e sabi person
Money and fame don dey my eye since like 13
Buyaka buyaka
When we enter, when we scatter
Stab anybody with my cloak and dagger
Ta ba gbori wole omo ase yen ma japa
Make nothing join me join me with sapa

They know I came in a Picanto
100 men dey my dommot
Ko si gateman
You go contact oh

Abobi roll the kpoli make I kprass
I no get time to partake, na hin make I ask
Na the rabba dey my mind, I no need to cast
I don grind, I don find, I no to dey cap
E be like say, the thing don cast
E be like say, your kele don kprass
She go jogodo
Drop better high she go follow go
Secure the bag and gbes hey
Throway for nyash and face, bullet
Today na crate by crate we go soft and

Kele dey crash my place
I go fuck now
I go pluck down

Ego necessary
Owo necessary
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Edison Ogums, Emmanuel Jimoh, Ojogwu Tochukwu, Omoniyi Raphael
Copyright: Universal Music Publishing Group

Comments for Picanto lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the eye
2| symbol to the left of magnifying glass
3| symbol to the right of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid