song lyrics / Myles WRLD / We'll Get It Right lyrics  | FRen Français

We'll Get It Right lyrics

Performer Myles WRLD

We'll Get It Right song lyrics by Myles WRLD official

We'll Get It Right is a song in English

(Ye ye ye ye ye ye ye ye ye)
(Ye ye ye ye ye)

You sabi cheat, you sabi lie
You sabi bend the matter make e be my fault
You got me weak, I no fit lie
Your doings e dey kill me, I swear to God
On God
You carry front, you carry back
Dey think say na there wey the life for end
Another day, another fight
Your side guy go call you to hang your leg
See all the things I do for you
Na because e dey my mind
No go think say you finesse me
You no reach who I hit and run
My padi been warn me
But I no dey hear word na you I wan die on top
Well, I know someday we'll get it right
Until then make I high

Make I, make
Make I high
I know some day we'll get it right
Get it right
Get it right, get it right

If no be woman, na money wahala
You always got something wey fit cause fire
Stress my life and you no dey retire
Drop a bombshell killing all my desire
And I don't see what you tryna prove
Your corny ways all over the news
And everytime you at my place
You don't ever keep the peace
You dey mad, no be today
So rara o, I no go make am harder o
I see your picture larger o
I no go like to bother you o, bother you
So I kawa o
Carry my load and waka o
My mental health don japa o
I know it gon right
But until that day, I'm gon get high

Make I, make
Make I high
I know some day we'll get it right
Get it right
Get it right, get it right
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for We'll Get It Right lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the house
2| symbol at the bottom of the cloud
3| symbol to the left of the thumbs up
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid