paroles de chanson / Myles WRLD parole / We'll Get It Right lyrics  | ENin English

Paroles de We'll Get It Right

Interprète Myles WRLD

Paroles de la chanson We'll Get It Right par Myles WRLD lyrics officiel

We'll Get It Right est une chanson en Anglais

(Ye ye ye ye ye ye ye ye ye)
(Ye ye ye ye ye)

You sabi cheat, you sabi lie
You sabi bend the matter make e be my fault
You got me weak, I no fit lie
Your doings e dey kill me, I swear to God
On God
You carry front, you carry back
Dey think say na there wey the life for end
Another day, another fight
Your side guy go call you to hang your leg
See all the things I do for you
Na because e dey my mind
No go think say you finesse me
You no reach who I hit and run
My padi been warn me
But I no dey hear word na you I wan die on top
Well, I know someday we'll get it right
Until then make I high

Make I, make
Make I high
I know some day we'll get it right
Get it right
Get it right, get it right

If no be woman, na money wahala
You always got something wey fit cause fire
Stress my life and you no dey retire
Drop a bombshell killing all my desire
And I don't see what you tryna prove
Your corny ways all over the news
And everytime you at my place
You don't ever keep the peace
You dey mad, no be today
So rara o, I no go make am harder o
I see your picture larger o
I no go like to bother you o, bother you
So I kawa o
Carry my load and waka o
My mental health don japa o
I know it gon right
But until that day, I'm gon get high

Make I, make
Make I high
I know some day we'll get it right
Get it right
Get it right, get it right
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de We'll Get It Right

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite du smiley
2| symbole à droite du pouce en l'air
3| symbole à gauche du nuage
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid