song lyrics / Mr. Bady / MR. BADY lyrics  | FRen Français

MR. BADY lyrics

Performer Mr. Bady

MR. BADY song lyrics by Mr. Bady official

MR. BADY is a song in English

Mr. Bady be the name
Wey dey want for the street
Wey dey give them gbedu steady
Wey dey burst their brain
Say my name fuck Uche face
We are not the same
Mr. Bady be the name
Wey dey want for the street
Wey dey give them gbedu steady
Wey dey burst their brain
Say my name fuck Uche face
We are not the same
I go pull up in a white Mercedes
When i leave e go red
You no fit see me in a rush
Mr. Bady no dey stress
Fine girls na my spec
Original no be fake
Man dem no dey shake
Worldwide syndicate
Spontaneous Vibes
You can't kill me my vibe
I no believe their lie
Na me dey their eye
Dey no fit pay the price
Dey no fit, dey no fit pay the price
Dey no fit, dey no fit pay the price
Dey no fit pay the price
Dey no fit pay the price
Mr. Bady international
Professional
I'm intentional
Unconventional
International
Professional
I'm intentional
Unconventional
Mr. Bady be the name
Wey dey want for the street
Wey dey give them gbedu steady
Wey dey burst their brain
Say my name fuck Uche face
We are not the same
Mr. Bady be the name
Wey dey want for the street
Wey dey give them gbedu steady
Wey dey burst their brain
Say my name fuck Uche face
We are not the same
Spontaneous Vibes
You can't kill me my vibe
I no believe their lie
Na me dey their eye
Dey no fit pay the price
Dey no fit, dey no fit pay the price
Dey no fit, dey no fit pay the price
Dey no fit pay the price
Dey no fit pay the price
Mr. Bady international
Professional
I'm intentional
Unconventional
International
Professional
I'm intentional
Unconventional
Mr. Bady be the name
Wey dey want for the street
Wey dey give them gbedu steady
Wey dey burst their brain
Say my name fuck Uche face
We are not the same
Pop champagne, more Martel
Carry my case for your head, you dey crase
Run your race, avoid disgrace
For this place anything you see
Make you take
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: UCHENNA RICHARD
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for MR. BADY lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the suitcase
2| symbol to the left of the padlock
3| symbol to the right of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid