song lyrics / Lil Kesh / Flenjo lyrics  | FRen Français

Flenjo lyrics

Performers Lil KeshDuncan Mighty

Flenjo song lyrics by Lil Kesh official

Flenjo is a song in English

Eh Yagi level
Skibo skiboh
Eh eh eh
PH anumeca wawawawa wa wa wa wa

Ah abegi nyem nyem two bottles of stout
I cannot kill myself
Abeg nyem two plates of Nkwobi too
I cannot kill myself

Wowo
I must to jaiye mi jaiye mi
Flenjo flenjo ha flenjo
Chop money chop money billions ha billions
Orire orire favour favour ha favour
Jejely jejely splendor eh eh
Jaiye mi jaiye mi
Flenjo flenjo ha flenjo
Chop money chop money billions ha billions
Orire orire favour favour ha favour
Jejely jejely splendor eh eh ah

Shebi dem talk say na man wey work go chop
So I dey hustle I dey work to ri result
I ri result the money begin come in bulk
So I start to ball make I no go shit for church
So I enter Beer Parlor order Point & Kill
3 bottles then I left the joint and chill
Nowo nowo fowosere 100 Billion Gang ahh
Pull up on you in a bullion van ahh

A mumukumu shayo gidi gan lojo na
Fafakufa jaiye gidi gan lojo na
As we dey enjoy dey girate o awon kele use Ikebe to violate mo daran
Call my baby o cos I get Pounds too na for you o
Sha ma redi o cos all I have is all for you o

Ah abegi nyem nyem two bottles of stout
I cannot kill myself
Abegi nyem two plates of Nkwobi too
I cannot kill myself

Wowo
I must to jaiye mi jaiye mi
Flenjo flenjo ha flenjo jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo
Chop money chop money billions ha billions
Orire orire favour ha favour jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo
Jejely jejely splendor eh eh
Jaiye mi jaiye mi
Flenjo flenjo ha flenjo jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo
Chop money chop money billions ha billions
Orire orire favour ha favour jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo
Jejely jejely splendor eh eh

Joly make Caro to ama
Buburu aki ifu na azu ye egbugbadu
Girlie feli feli fe baby femi femi fe
Help me chop the fish and chop the meat
Chop iyapulu kpomo
Lil Kesh onemiye dinma oh oh
Nwane Mighty Lil Kesh omiokono mofia mu wewe
Baby oh chop it kamitiomama don't go there
Kamichiomama chop money
Nwane Mighty and Lil Kesh oh uh wa

Man nuna Woman kobu onenuo oh onia mamo
Man nuna Woman kobu onenuo oh yah
Slay Mama oh onano ono mio kayawo oh oba buh
Slay Mama oh onano chop the money oh O Lil Kesh oh wa

Ah abeg nyem nyem two bottles of stout
I cannot kill myself nyem nyem two bottles of stout I cannot kill myself
Abeg nyem two plates of Nkwobi too
I cannot kill myself

Wowo
I must to jaiye mi jaiye mi
Flenjo flenjo jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo
Chop money chop money billions
Orire orire favour jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo
Jejely jejely splendor eh eh
Jaiye mi jaiye mi
Flenjo flenjo jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo
Chop money chop money billions
Orire orire favour jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo
Jejely jejely splendor eh eh

Jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo
Jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo
Jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo
Jaiye mi oh jaiye mi oh flenjo yo Rexxie on this one Spyryt Mix
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: CHISOM EZEH, DUNCAN WENE MIGHTY OKECHUKWU, OLOLADE SODIQ KESHINRO
Copyright: Songtrust Ave

Comments for Flenjo lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the television
2| symbol to the left of the calculator
3| symbol at the bottom of the star
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid