song lyrics / Ko-Jo Cue / Workaholics cnonymous lyrics  | FRen Français

Workaholics cnonymous lyrics

Performer Ko-Jo Cue

Workaholics cnonymous song lyrics by Ko-Jo Cue official

Workaholics cnonymous is a song in English

This 9 to 5 since astart am,
cdey feel like Bayla den trap am,
I swear sometimes if my boss dey fool e lef queer then I won slap am,
crriving late in the office, like I haven't been up since dawn,
nyɛ me fault kasoa deɛ traffic sorr,
still me boss bɛ so me kon,
he wants report, write up,
ma mail pii but he scrap am,
wayɛ ne ho headie e dey mark am,
ode ba late and wants it back fast,
If I delay then he dey worry herr,
e fit do ein body asɛ war bi chef,
but if my pay delay ano dey hear tee,
he no dey say sorry sef,
that thing paa wey e dey worry men,
that thing paa wey e dey bore me sef,
so ago slave, till I retire?
and my sweat go go to the kids he go sire?
Work, work saa but I no go own thing,
I feel like say afor do my own thing,
build my own dream, climb higher,
I for quit this job oh man taya cos,



Man dey work ,
Monday to Friday man dey work,
Friday to Sunday man dey stress,
cdwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get,
say what we get?
Still man dey work (Work-a-holics cnonymous),
Monday to Friday man dey work (Work-a-holics cnonymous),
Friday to Sunday man dey stress (Work-a-holics cnonymous),
cdwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get (Work-a-holics cnonymous),
say what we get?
Still man dey work.
Make nobody lie you brother,
being your own boss hard pass,
if you get employees deɛ gyae koraa,
you make loss sef you for pay the bastards,
money come you for reinvest,
bank loan sef den go reap interest,
if you no make steady you go be in debt,
if clients dey stress den I really vex,
but how afor do, smile like a fool,
sometimes three weeks, nothing dey move,
i for hype for streets but nothing dey to,
push I'm stuck, nothing to do,
at least afit wake when I want,
but adwendwen nti me da a me nda,
my paddies dey make on the job,
Ɔmo payday duru a, cash nkoara,
Me ano get guarantee, say this month sef, some amount will come,
Ɛba nso a sopi sopi, I no dey fit invest nti dabiara na hand to mouth,
Me ntumi ntɔ what dey need me,
last week sef I sell my TV,
Running, a business, no be, easy,
be like, afor, search my, CV


Man dey work ,
Monday to Friday man dey work,
Friday to Sunday man dey stress,
cdwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get,
say what we get?
Still man dey work (Work-a-holics cnonymous),
Monday to Friday man dey work (Work-a-holics cnonymous),
Friday to Sunday man dey stress (Work-a-holics cnonymous),
cdwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get (Work-a-holics cnonymous),
say what we get?
Still man dey work.
Monday yeah, yeah, (Hustle)
Tuesday yeah, yeah, (Hustle)
Wednesday yeah, yeah, (Hustle)
Thursday yeah, yeah, (Hard)
Everyday yeah, yeah, (Hustle)
Everyday yeah, yeah, (Hustle)
Grind day yeah, yeah, (Hustle)
Grind day yeah, yeah, (Hard)
Monday yeah, yeah, (Hustle)
Tuesday yeah, yeah, (Hustle)
Wednesday yeah, yeah, (Hustle)
Thursday yeah, yeah, (Hard)
Everyday yeah, yeah, (Hustle)
Everyday yeah, yeah, (Hustle)
Grind day yeah, yeah, (Hustle)
Grind day yeah, yeah, (Hard)


Man dey work ,
Monday to Friday man dey work,
Friday to Sunday man dey stress,
cdwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get,
say what we get?
Still man dey work (Work-a-holics cnonymous),
Monday to Friday man dey work (Work-a-holics cnonymous),
Friday to Sunday man dey stress (Work-a-holics cnonymous),
cdwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get (Work-a-holics cnonymous),
say what we get?
Still man dey work.
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: KRISTODEA GYAN, LINFORD KENNEDY AMANKWAA
Copyright: Songtrust Ave

Comments for Workaholics cnonymous lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of magnifying glass
2| symbol at the bottom of the target
3| symbol to the left of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid