song lyrics / Kizz Daniel / Side Chick lyrics  | FRen Français

Side Chick lyrics

Performers Kizz DanielYemi AladeDJ Big NYoung Jonn

Side Chick song lyrics by Kizz Daniel official

Side Chick is a song in English

Try to be cool
Try to be nice
And try to focus
It's another one
Vado
Dj Big N
When you are big you are big abeg

Put it down on me
Put it down tan tan tan
Your body tantanana
E dey risky
But your body Coca-Cola
I want to give you bacpanana
Anytime that you call
I go sharply come over
Me I no go think am twice
Omotena tena tena tena
Tena tena tena
Tena tena tena

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Give me love give me love
Play it all on me
No mind if you don't mind
Make I do the do on code
You got the things that I like and I
I got the things that you want
Me I no send if your girl dey back
I just to won chop clean mouth

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Wetin you find go sokoto
E dey for my sokoto
And I know you think I'm a Casanova
Wanbi shey you no like Fashionova
Lotori mi loje gbese eh sempe
And you no I like to play play
Vado gbemi trabaye
Dollar dollar beni le

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Oh my baby
I'm available
Baby no dey
I go dey for you
Put it down on me
Put it tantantan
Oh my baby I'm for you
Oh I'm for you
Oh I'm for you
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: John Udomboso, Oluwatobiloba Anidugbe, Yemi Alade
Copyright: Sony/ATV Music Publishing LLC

Comments for Side Chick lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the calculator
2| symbol to the left of the target
3| symbol to the left of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid