song lyrics / Kenny Kore / Dide lyrics  | FRen Français

Dide lyrics

Performer Kenny Kore

Dide song lyrics by Kenny Kore official

Dide is a song in Yoruba

STL on the beat

Ehhhhh
Baba loke na you I know say e dey reign
Emi a juba e gba iba re eh
E get one matter wey I want make you hear
Dide eh dide
Today eh dide eh
Ota ma n yo mi won bere pe n'ibo le wa
Won ni mi o lowo mi o ni moto mi o l'ewa
Baba se iyen da
Ehh se iyen da
Dide eh dide
Today eh dide eh

Dide now sir
Na only you I get o
Dide now sir
Na only you I need o
Dide now sir
Na only you I want o
Dide eh dide
Today eh dide eh
Dide now sir
Na only you I call o
Dide now sir (Nitori mi dide)
Na only you I need o
Dide now sir (Ninu agbara dide)
Na only you I want o
Dide eh dide
Today eh dide eh

The experience I want be say
Prepare a table for me so tey
Make people dey talk say whether I do juju
Dide eh dide
Today eh dide eh
All my life it's you that I know oh oh
Prove yourself on my behalf
But not my will let yours be done
Dide eh dide
Today eh dide eh

Dide now sir (Come on ah)
Na only you I get o
Dide now sir (Only you only you)
Na only you I need o
Dide dahun sir (Have mercy oh Father)
Na only you I want o
Dide eh dide
Today eh dide eh
Dide now sir (Teach me to number my days)
Na only you I call o
Dide now sir (Nitori mi dide)
Na only you I need o
Dide now sir (Ninu agbara dide)
Na only you I want o
Dide eh dide
Today eh dide eh

Open up o you gates
Be lifted up you everlasting doors
Let the King of glory come in today eh eh
Why should I feel discouraged
Why should the shadows scorn
When the Jesus is my portion

Dide now sir (Answer God I take God beg You)
Na only you I get o
Dide now sir (I believe help my unbelief)
Na only you I need o
Dide now sir (Teach me to count my blessings)
Na only you I want o
Dide eh dide (And apply my heart to thanksgiving)
Today eh dide eh
Dide now sir (Dami lohun o)
Na only you I call o
Dide now sir (Dami lohun o o)
Na only you I need o
Dide now sir (S'eb'omo re ni mo je)
Na only you I want o
Dide eh dide
Today eh dide eh

Dide eh eh
Dide eh eh eh
Oh Lord dide
Dide eh
Uh
Only you I need o dide
Only you I want o dide
Na only you I get o dide dide ah
Na only you I get o dide baba
Only you I get o dide

STL on the beat
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Copyright: Kobalt Music Publishing Ltd.

Comments for Dide lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the cloud
2| symbol to the right of the camera
3| symbol to the left of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid