song lyrics / Kaptain / For Mummy, for Daddy lyrics  | FRen Français

For Mummy, for Daddy lyrics

Performer Kaptain

For Mummy, for Daddy song lyrics by Kaptain official

For Mummy, for Daddy is a song in English

E come be like say I no dey hustle
E come be like say I no dey grind
Wetin them dey do I dey do am double
Why e be say na me come dey behind
Come be like say I no get grace
The more I dey think am I fit just craze
Abi there comot my grace
Abi there remove am
We suppose ball like migos
And Life suppose sweet pass mikos
Accounts no suppose be zero
And boy suppose soft like pilo
Mumsi Call I no fit chest bill
Emotionally I’m stressing
Body no gree raise up for s*xing
Monalisa dy bed room she’s vexing
Yeee

But me I’m grinding (Erekeke)
My mind on the money (Erekeke)
Gat to get this for mummy (Erekeke)
Gat to get this for Daddy (Erekeke)
Ye
Me I’m grinding (Erekeke)
My mind on the money (Erekeke)
Gat to get this for mummy (Erekeke)
Gat to get this for daddy (Erekeke)
Yeee

Everybody wants to smile
Nobody really likes to frown
And every mother wants to go out there and say that boy is mine
H a p p y
Gege
Me I just wanna be happy (Happy)
Leave life with no stressing (Stressing)
And me I just want more blessing (Blessing)
Me I wan pull up in a Porsche
I wan chop life
And I no wan get boss
I wan bless popsi
Take care of momsi
Brothers and sisters dey send dem something
Ye
Me and baby we steady be balling
Chee
And on this success story we never returning

That’s why I’m grinding (Erekeke)
My mind on the money (Erekeke)
Gat to get this for mummy (Erekeke)
Gat to get this for daddy (Erekeke)
Ye
Me I’m grinding (Erekeke)
My mind on the money (Erekeke)
Gat to get this for mummy (Erekeke)
Gat to get this for daddy (Erekeke)
Yeee

Go mummy
Go daddy
Go mummy
Go daddy
Go mummy
Go daddy
Go mummy
Ye
Oya mummy give them mummy give them
Daddy give them daddy give them
Mummy give them mummy give them
Daddy give them daddy give them
Chee

It’s ur boy Kaptain
You understand naaa
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: FAVOUR MONDAY
Copyright: CTSO MUSIC, Songtrust Ave, Sony/ATV Music Publishing LLC

Comments for For Mummy, for Daddy lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the envelope
2| symbol at the top of the star
3| symbol to the right of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid