paroles de chanson / Kaptain parole / For Mummy, for Daddy lyrics  | ENin English

Paroles de For Mummy, for Daddy

Interprète Kaptain

Paroles de la chanson For Mummy, for Daddy par Kaptain lyrics officiel

For Mummy, for Daddy est une chanson en Anglais

E come be like say I no dey hustle
E come be like say I no dey grind
Wetin them dey do I dey do am double
Why e be say na me come dey behind
Come be like say I no get grace
The more I dey think am I fit just craze
Abi there comot my grace
Abi there remove am
We suppose ball like migos
And Life suppose sweet pass mikos
Accounts no suppose be zero
And boy suppose soft like pilo
Mumsi Call I no fit chest bill
Emotionally I’m stressing
Body no gree raise up for s*xing
Monalisa dy bed room she’s vexing
Yeee

But me I’m grinding (Erekeke)
My mind on the money (Erekeke)
Gat to get this for mummy (Erekeke)
Gat to get this for Daddy (Erekeke)
Ye
Me I’m grinding (Erekeke)
My mind on the money (Erekeke)
Gat to get this for mummy (Erekeke)
Gat to get this for daddy (Erekeke)
Yeee

Everybody wants to smile
Nobody really likes to frown
And every mother wants to go out there and say that boy is mine
H a p p y
Gege
Me I just wanna be happy (Happy)
Leave life with no stressing (Stressing)
And me I just want more blessing (Blessing)
Me I wan pull up in a Porsche
I wan chop life
And I no wan get boss
I wan bless popsi
Take care of momsi
Brothers and sisters dey send dem something
Ye
Me and baby we steady be balling
Chee
And on this success story we never returning

That’s why I’m grinding (Erekeke)
My mind on the money (Erekeke)
Gat to get this for mummy (Erekeke)
Gat to get this for daddy (Erekeke)
Ye
Me I’m grinding (Erekeke)
My mind on the money (Erekeke)
Gat to get this for mummy (Erekeke)
Gat to get this for daddy (Erekeke)
Yeee

Go mummy
Go daddy
Go mummy
Go daddy
Go mummy
Go daddy
Go mummy
Ye
Oya mummy give them mummy give them
Daddy give them daddy give them
Mummy give them mummy give them
Daddy give them daddy give them
Chee

It’s ur boy Kaptain
You understand naaa
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: FAVOUR MONDAY
Copyright: CTSO MUSIC, Songtrust Ave, Sony/ATV Music Publishing LLC

Commentaires sur les paroles de For Mummy, for Daddy

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite du casque
2| symbole en bas du pouce en l'air
3| symbole en bas de la poubelle
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid