song lyrics / KRISTA / Brother (feat. Obamer) lyrics  | FRen Français

Brother (feat. Obamer) lyrics

Performer KRISTA

Brother (feat. Obamer) song lyrics by KRISTA official

Brother (feat. Obamer) is a song in English

Sometimes I Dey miss you
Brother me and you no get issues
Oga if I see you I go greet you
I still pray make god blessings for to meet you
Na the same hustle wey we they my brother
Me I Dey work I Dey pray make he better
When he don better I go call your line make we still they together brother

Money na they my mind
Body soul combined
To the chase my guy
No be say na pride
Soon my light gon shine
Swear they can't deny
Many sacrifices

They scheming and plotting again
You wanna put rocks in my way
You wanna pour sand in my grain
You wanna try stop me again
Tnem ah pree me
What do you want
I'm busy chasing money
Tryna put me on
Hustle on a daily
I know these haters they be busy gazing
Tell me what's the reason for so many hating

Money na they my mind
Body soul combined
To this chase my guy
No be say na pride
Soon my light gon shine
Swear they can't deny
Many sacrifices

Sometimes I'm kiwi
The thing na just me versus me
And as he bad reach
We still they pay bills upon bills
Account they bleed
Balance na just bone and some meat
And as for street
Matter na just die or you kill
We supposed they like partner
Na so he suppose be
Treat me like a brother man na me wey you need
One love is all I got and that's what I'd give
I pray make we cashout
I pray god forgives
Many friends wey don come
Many friends wey don go
Many friends still they cashout
Many they aru po
I wish to help you my brother
But he hard billing choke
When you see me chop knuckle make I hail or give you smoke
Mo ti ja I've been too woke
Sapa yen e no fit see simi
Now adekunle yin ti wa wo gold
And bola ti to yin ti wa wo simi

awa lo lo ri oko efi won le
ko ma gbe mu ko ma gbe ra
ko ma buga siwa
Bad then when we beg for updates them no gree
Them they tell us sey fuwa sewa
We reach the place them sey no go ehn ehn
Boy from the ghetto
Man as a fellow
I cannot paint your white to red oh

Sometimes I Dey miss you
Brother me and you no get issues
Oga if I see you I go greet you
I still pray make god blessings for to meet you
Na the same hustle wey we they my brother
Me I Dey work I Dey pray make he better
When he don better I go call your line make we still they together brother

Money na they my mind
Body soul combined
To the chase my guy
No be say na pride
Soon my light gon shine
Swear they can't deny
Many sacrifices
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: innocent ifadah, Joelson edema
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Brother (feat. Obamer) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the house
2| symbol to the right of magnifying glass
3| symbol to the right of the bulb
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid