Quest?on is a song in English
"Bunch of women
Bunch of women, surrounded in my room
surrounded in my room
when I came jeez
I shouted Jesus! what a life''
I'm coming around, coming' round
Coming 'round
NO stress, Coming 'round, Coming 'round
Girl you know me no stress
I'm coming around, coming' round
Coming 'round
NO stress, Coming 'round, Coming' round
(She say make i no woo woo woooaa)
She make i no stress myself no more,
say she know want no Cassinova
Say she want a serious man, man wey go dey give her time
So I say make i ask her one question, girl I won't stop until I say is over
Can I be the perfect man?! Man wey no go fall your hand?!
Girl i go dey there for you, and I go play no games with yo,
Anything you want me I fit do
Love and affection All for you!
(Love and affection)
Girl i go dey there for you, and I go play no games with yo,
Give you everything you need.
Love and affection All for you!
If you don't mind, lemme tell you something Wey go blow your mind
Your mind - Your mind
If you don't mind, lemme tell you something Wey go blow your mind
Your mind - Your mind
Hmm ummm
Take my hands, Close your eyes
Make you visualize
Emi pelu re, Omo na Fire and Ice
Zero compromise, No ojoro for your matter
(Oh my God)
She making me walk on waters
Iffa give you bread, sho ma sheer your butter
Je ka Lori your father, And your mother
Fun won breakfast, Pelu zobo
Ruby baby, Be my vibe and my logo,
(logo)
make i blow your mind, like Boko
You know, we only live once, That's Yolo (yolo)
Fun won breakfast, Pelu zobo
(Zobo)
Ruby baby, Be my vibe and my logo
(Logo)
blow your mind, like Boko.
You know, we only live once, That's Yolo
(Yolo)
She make I no stress myself no more,
say she know want no Cassinova
Say she want a serious man, man wey go dey give her time
So I say make I ask her one question, girl I won't stop until I say is over
Can I be the perfect man?! Man wey no go fall your hand?!
(K1nderz Chorus)
If you don't mind, lemme tell you something Wey go blow your mind
Your mind - Your mind
If you don't mind, lemme tell you something Wey go blow your mind
Your mind - Your mind
Make we dey go sempe (sempe-sempe)
Make we dey go sempe (sempe-sempe)
Only you I go dey pamper (pamper-pamper)
I go dey pamper (para-ra-pam-per)
Make we dey go sempe (sempe-sempe)
Make we dey go sempe (sempe-sempe)
Only you ni mofe fe (fefe)
Only you ni mofe fe, 1, 2, 3, go! (Fere-re- fefe)
Make we dey go sempe
Make we dey go sempe
Only you ni mofe fe
Only you ni
(Nife Fefe oooo)