song lyrics / Jedai / Politician lyrics  | FRen Français

Politician lyrics

Performer Jedai

Politician song lyrics by Jedai official

Politician is a song in English

Did I hear you say that you helped rig elections before now?
Eh but let me tell you one thing
Yes, yes, I did it
Yes
wetin we wan talk about now na politicians (huh)
You know say all those men them yea
Them just Dey use men Dey play o
Cos them no know say kposo kposo boys never really plan them you get?

You get wetin I mean?
Mstcheeew
Vybe the puppet master

Travel to London
Then go Sokoto
Travel to custria
Then go Markurdi
Travel to Dubai
Oya go Onitcha
Travel go Doha (Mstcheew)
Go see Ekiti
Wetin I see be say
These men no mean us well o
Wetin I see be say
Dem be devil for hell o
Them Dey pack your money for kaduna
Them Dey pack your money for many aza
But when you ask dem say oga where our money (where our money?!)
But when you ask dem say oga where the owo (where the Owo?!)
Shebi you say you go do road (you go do road o)
Shebi you say if you no do am make I vex
Oya where our money wey you carry go abroad
where our money where you keep for Dubai

Shebi the money
You don chop am finish (chop am finish o)
Shebi una see
Politician dem go say
Say E no finish
E no finish
E no finish
E no finish
Mmmmm mhmmmm
Say E no finish
E no finish
E no finish
E no finish
Yea yea
Oh nana E no finish
E no finish
E no finish
E no finish
Mhhhhm mhmmm
Say E no finish
E no finish
E no finish
E no finish
Hmmmm yeaa
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Politician lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the camera
2| symbol to the right of the padlock
3| symbol to the right of the clock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid