paroles de chanson / Jedai parole / Politician lyrics  | ENin English

Paroles de Politician

Interprète Jedai

Paroles de la chanson Politician par Jedai lyrics officiel

Politician est une chanson en Anglais

Did I hear you say that you helped rig elections before now?
Eh but let me tell you one thing
Yes, yes, I did it
Yes
wetin we wan talk about now na politicians (huh)
You know say all those men them yea
Them just Dey use men Dey play o
Cos them no know say kposo kposo boys never really plan them you get?

You get wetin I mean?
Mstcheeew
Vybe the puppet master

Travel to London
Then go Sokoto
Travel to custria
Then go Markurdi
Travel to Dubai
Oya go Onitcha
Travel go Doha (Mstcheew)
Go see Ekiti
Wetin I see be say
These men no mean us well o
Wetin I see be say
Dem be devil for hell o
Them Dey pack your money for kaduna
Them Dey pack your money for many aza
But when you ask dem say oga where our money (where our money?!)
But when you ask dem say oga where the owo (where the Owo?!)
Shebi you say you go do road (you go do road o)
Shebi you say if you no do am make I vex
Oya where our money wey you carry go abroad
where our money where you keep for Dubai

Shebi the money
You don chop am finish (chop am finish o)
Shebi una see
Politician dem go say
Say E no finish
E no finish
E no finish
E no finish
Mmmmm mhmmmm
Say E no finish
E no finish
E no finish
E no finish
Yea yea
Oh nana E no finish
E no finish
E no finish
E no finish
Mhhhhm mhmmm
Say E no finish
E no finish
E no finish
E no finish
Hmmmm yeaa
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Politician

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la maison
2| symbole en haut de l'appareil photo
3| symbole en haut du coeur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid