song lyrics / Jedai / Greatness lyrics  | FRen Français

Greatness lyrics

Performer Jedai

Greatness song lyrics by Jedai official

Greatness is a song in English

Hilaboy kilode na
Jedai Jedai Jedai omo
(Verse 1)
Las las everybody what we crave is greatness
So loud even when they try to tame us
Shit, not just cause we're famous
Mind strong, the matrix couldn't break us
Greatest, Shey make I Dey bow for you
Give me greatness make I fit do wetin I want
Shine me light make I fit Dey bright for you
Cos In all of the things i do me I know
No place like home
(Chorus)
So give me greatness greatness
cll I want is greatness greatness
Hmmmm, Greatness greatness
Show me, greatness greatness
Uh yea
(Verse 2)
Hear gbedu play no be busy body
cfter the show na the after party

Vote person no dey vote party
Vote person no Dey vote party
Me I know Country bad government don trabaye
Dem don dey release another album
We sef we no go fit dey shalaye
It's a total mess on the countryman
Why dem no go vex for the country man!
When the sadness comes for ordinary man
He go suffocate for this country man!
We don Dey la gbadura before fela kuti
But, nothing father see for booth
Oh lord, come down and manifest your power!
(Chorus)
Give me greatness greatness
cll I want greatness greatness
Hmmm greatness greatness
Show me greatness greatness uh yea
........(instrumental playing)
Hear gbedu play no be busy body
cfter the show na the after party
Vote person no dey vote party
Vote person no Dey vote party
Me I know Country bad government don trabaye
Dem don dey release another album

We sef we no go fit dey shalaye
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Greatness lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the television
2| symbol to the left of magnifying glass
3| symbol to the right of the house
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid