song lyrics / JAYME / Transfer lyrics  | FRen Français

Transfer lyrics

Performer JAYME

Transfer song lyrics by JAYME official

Transfer is a song in English

Yananan way oh

Shey make I cut my head oh
Shey make I cut my leg oh
Shey make I turn to virgin
Shey make I Killy myself oh

You do today
You no do tomorrow
The same people
Dey go bring you down
The same people
Dem go drag your name
Enter poto poto oh

You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh

Na who be good person
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer
Who be Odogwu
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer
Who be Alhaji
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer
Who be Odogwu
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer

I don find
I don find
I don find
I don find every reason
Why my guys dey deceive me
Why this ladies dey misleading

E get why
E get why
E get why
For the garden of Eden
Na woman wey cause gbese
Na why I no send ikebe

You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh

Na who be good person
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer
Who be Odogwu
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer
Who be Alhaji
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer
Who be Odogwu
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Transfer lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the eye
2| symbol at the top of magnifying glass
3| symbol at the bottom of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid