paroles de chanson / JAYME parole / Transfer lyrics  | ENin English

Paroles de Transfer

Interprète JAYME

Paroles de la chanson Transfer par JAYME lyrics officiel

Transfer est une chanson en Anglais

Yananan way oh

Shey make I cut my head oh
Shey make I cut my leg oh
Shey make I turn to virgin
Shey make I Killy myself oh

You do today
You no do tomorrow
The same people
Dey go bring you down
The same people
Dem go drag your name
Enter poto poto oh

You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh

Na who be good person
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer
Who be Odogwu
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer
Who be Alhaji
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer
Who be Odogwu
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer

I don find
I don find
I don find
I don find every reason
Why my guys dey deceive me
Why this ladies dey misleading

E get why
E get why
E get why
For the garden of Eden
Na woman wey cause gbese
Na why I no send ikebe

You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh
You do ninety-nine
E remain one oh

Na who be good person
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer
Who be Odogwu
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer
Who be Alhaji
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer
Who be Odogwu
Na who dey do transfer
Na who dey do transfer
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Transfer

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la calculatrice
2| symbole en bas de l'horloge
3| symbole en haut de l'appareil photo
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid