song lyrics / J'ray / Enemies lyrics  | FRen Français

Enemies lyrics

Performers J'raySndyJeyBeat

Enemies song lyrics by J'ray official

Enemies is a song in English

Dey wan put sam sam (sand) for my garri
But e no work
Dem wan bring me down from my cliff
But I no fall
Dey want to come to dey try test me
But I no fall
Dey want to make my rent dey due
But I be landlord

Many people be enemies
They wan come try to dey envy me
What about all the frenemies
They don come start show their jealousy

I no fit let that one get to me
Na be king of their territory
If dem try to dey compare me
I go push dem out like a born baby

Dey wan put sam sam (sand) for my garri
But e no work
Dem wan to bring me down from my cliff
But I no fall
Dey want to come to dey try test me
But I no fall
Dey want to make my rent dey due
But I be landlord

Shey you dey see me now, see as I dey win
Nobody don turn somebody
Everything wey I see for dream, don happen,
Be like cinematic
Somebody shout halle (halle)
Na me wey dey call the shots halle
Even if we park, see sey valet
I no fit fall

Dey wan put sam sam for my garri
But e no work
Dem wan to bring me down from my cliff
But I no fall
Dey want to come to dey try test me
But I no fall
Dey want to make my rent dey due
But I be landlord
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Enemies lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the target
2| symbol at the top of the eye
3| symbol to the left of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid